Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bee 🐝 chase dem commot for field 😂
10 Yorum

K.A.Y.O.D.E1 yıl önce
Nothing you wan tell me. Nah juju be that

Olúwaníṣọlá Moṣerere Ọpẹ́yẹmí1 yıl önce
Nothing you no go see for Africa 😆

TEMMY ❤️ 🫂🫶1 yıl önce
Lmao 🤣 Bee want to play match too nah

Moneyman1 yıl önce
And da guy remembered d old village technique to avoid 🐝

Believe💪1 yıl önce
If u lie down, u are safe. Bee doesn't come down below knee level . Those people on the ground av the experience before. I had same experience in bauchi, gwala-meji

D'Grammy Boi1 yıl önce
Nor b juju b this

Egodioranma🌼💐1 yıl önce
What is even happening in those leagues?? Last time it’s was thunder striking a player to death..

ATUMEYI1 yıl önce
Na invite them invite this bees 🐝 Walahi nothing you fit tell me 😂😂😂😂😂

CR7 WORLD BRAND LIMITED1 yıl önce
Wetin be this?😂😂😂

Sir Mikky 💎1 yıl önce
Person don carry home to win, dem come dey best dem for 90+ and baba wan win 125M. Na to find way make dem say match abandon 😂😂

