正在加载视频...

视频加载失败

Bee 🐝 chase dem commot for field 😂

433,250 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

K.A.Y.O.D.E 的头像
K.A.Y.O.D.E1 年前

Nothing you wan tell me. Nah juju be that

Olúwaníṣọlá Moṣerere Ọpẹ́yẹmí 的头像
Olúwaníṣọlá Moṣerere Ọpẹ́yẹmí1 年前

Nothing you no go see for Africa 😆

TEMMY ❤️ 🫂🫶 的头像
TEMMY ❤️ 🫂🫶1 年前

Lmao 🤣 Bee want to play match too nah

Moneyman 的头像
Moneyman1 年前

And da guy remembered d old village technique to avoid 🐝

Believe💪 的头像
Believe💪1 年前

If u lie down, u are safe. Bee doesn't come down below knee level . Those people on the ground av the experience before. I had same experience in bauchi, gwala-meji

D'Grammy Boi 的头像
D'Grammy Boi1 年前

Nor b juju b this

Egodioranma🌼💐 的头像
Egodioranma🌼💐1 年前

What is even happening in those leagues?? Last time it’s was thunder striking a player to death..

ATUMEYI 的头像
ATUMEYI1 年前

Na invite them invite this bees 🐝 Walahi nothing you fit tell me 😂😂😂😂😂

CR7 WORLD BRAND LIMITED 的头像
CR7 WORLD BRAND LIMITED1 年前

Wetin be this?😂😂😂

Sir Mikky 💎 的头像
Sir Mikky 💎1 年前

Person don carry home to win, dem come dey best dem for 90+ and baba wan win 125M. Na to find way make dem say match abandon 😂😂

相关视频