正在加载视频...

视频加载失败

Before e drop self DTO don know say na banger, him own jam dey burst him head😂

54,068 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

25 条评论

We$t 的头像
We$t1 个月前

Me wey do video don sabi the lyrics by March lmao I wish say I fit blow the jam myself

Oluwagbeminiyiii 的头像
Oluwagbeminiyiii1 个月前

To me Monochrome doesn’t have a song that is not a banger once is hear Swaggu or mamiwater it is banger

We$t 的头像
We$t1 个月前

The vibe dey infectious 😂

Oluwagbeminiyiii 的头像
Oluwagbeminiyiii1 个月前

Swear down

dayo 的头像
dayo1 个月前

when i still dey jam am for untitled, i know say na banger

We$t 的头像
We$t1 个月前

Serious gbedu

Ben ⚡️ 的头像
Ben ⚡️1 个月前

Baba fela no fit Dey on wetin wey Dey Dey for here

$ 的头像
$1 个月前

Guy I no know maybe na me that monochrome sound de always burst my head

Fatai 的头像
Fatai1 个月前

Fucking love this song Sounds like a good time

MONEYGOSAVEME OUTNOW! 的头像
MONEYGOSAVEME OUTNOW!1 个月前

I feel DTO just mainstream once omo na Scotty day do these things

durian 的头像
durian1 个月前

it’s 4.44 and i dy wit 444 harddd

$wagu ⛹🏾‍♂️ 的头像
$wagu ⛹🏾‍♂️1 个月前

song of the summer but okay 😂

eskay. 的头像
eskay.1 个月前

i like the guy he cold.

We$t 的头像
We$t1 个月前

E cold no worry, go hear him last single pack

P 的头像
P1 个月前

My brother play am for me once i don spin am tire since then

We$t 的头像
We$t1 个月前

The song addictive die, I run the mp3 file to the ground till e drop

Rapiidreggie 的头像
Rapiidreggie1 个月前

this ZTD guy, i just keep seeing him in videos. Him own music nkor?

𝐇𝐢𝐦𝐞𝐣𝐢𝐦𝐚 𝐬𝐚𝐧 🙏📿 的头像
𝐇𝐢𝐦𝐞𝐣𝐢𝐦𝐚 𝐬𝐚𝐧 🙏📿1 个月前

Mono carry wetin no good for this track

Sheddymoore 的头像
Sheddymoore1 个月前

Dis boy too good 😊

Big T⭐️ 的头像
Big T⭐️1 个月前

Bro e dey burst everybody head 😭🔥

Hun Cho 的头像
Hun Cho1 个月前

Song too harrrd

We$t 的头像
We$t1 个月前

Like mad

BOY A$AP ⛽️ 的头像
BOY A$AP ⛽️1 个月前

Superstar aura

Razzi 的头像
Razzi1 个月前

Sai dey ask for who get song😂

We$t 的头像
We$t1 个月前

😂😂😂😂

相关视频