正在加载视频...
视频加载失败
this one just dey him on world dey burst him own head😭😭
651,865 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
48 条评论

The guy deh always do like say na superstar 😭

he dey burst him head guy😭

This nigga just dey his own world 🙏😭😂😂😂

for him imagine he dey do pass mj like dat o😂

Fuu

I don die 😂😂😭

this guy dey kill me dawg😭😭

Walahi😂😂😭him too fool

una dey tweet oh jesus

yes we dey

Bruh, Davido too funny 😂😂😭😭

he dey crack me up😭

Stop bullying my GOAT 😒

this one na ewu o

omo when hin do this one?😂

he dey always fool nur worry😂😂

😂😂😂

No worry Davido na father of olodo republic 😂

but wetin him de do? 😭

wetin he dey imagine for him head and wetin him dey display dey different guy😭

no worry e useless gan😭

why him dey open mouth like dat 😭😹

This guy na oloba fooling 😂😭

Somebody say bald Michael Jackson😂😂😂

Watch this video without sound first then read the caption 😂

Unprovoked

unprovoked o

Baba Dey move like Carter efe lol 😂 Wetin him Dey feel like sef 😂 omo

The person that added this soundtrack suppse dey jail by now

No fucking shame! That's some real ass clown shit. Like did he fucking practice that? Was his management and crew aswear and still allowed him to go through with the plan??😂😂

Your chance to be uplifted by OBO don cancel now with this banger 💔

obo chances to be uplifted by me sef don cancel, no vex me this morning abeg

😂😭

He’s so annoying!

God😭😭😭

Davido no be upcoming

There’s no way you won’t laugh if you’re seeing this for the first time whether you’re a fan or not

But the more I watch, the more E deh funny me.. 😂

😂😂😂

@Agbede_arorin 😂

Micheal David Adeleke 😂

@f_jxr_ Them go pick you for bullying 😭😭😭

@f_jxr_ me sef go pick am for public nuisance

@StevenMarkHe1 Say he dae burst him own head 😂 Omo 😢😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

This guy too mumu.😂😂😂

What’s bro doing 😭😭😭

he to mumu🤣🤣🤣
相关视频
Before e drop self DTO don know say na banger, him own jam dey burst him head😂
We$t
54,073 次观看 • 2 个月前
