Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Before you leave your man , make sure u have a destination because coming back may not be that easy !

131,582 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

40 Yorum

SAMO profil fotoğrafı
SAMO3 ay önce

Werey quickly rush enter inside Husband scarce

𝑺𝑵𝑶𝑾𝑩𝑰𝑹𝑫🦅👑 profil fotoğrafı
𝑺𝑵𝑶𝑾𝑩𝑰𝑹𝑫🦅👑3 ay önce

Rukky you ain't got sympathy you want make this man cry for you neh

AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!! profil fotoğrafı
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!3 ay önce

But she got shocked that the man could move on so fast with another babe

𝑺𝑵𝑶𝑾𝑩𝑰𝑹𝑫🦅👑 profil fotoğrafı
𝑺𝑵𝑶𝑾𝑩𝑰𝑹𝑫🦅👑3 ay önce

Yeah and that how a man should be right 🪂🤐

iKent™️ profil fotoğrafı
iKent™️3 ay önce

Husband scarce ooo, dem no go tell you first. Just de play

Iam_prince profil fotoğrafı
Iam_prince3 ay önce

E no get destination e Dey pack load 😂

Kazz_Bekker 👞🐐 profil fotoğrafı
Kazz_Bekker 👞🐐3 ay önce

Bros if she come back, if she enter make them call me bastard.

Corrado profil fotoğrafı
Corrado3 ay önce

The 2nd babe looks prettier than the main chick sef. She also has a very bright future and a solid background

KAYJAY𝕏 🤷🏽‍♂️ profil fotoğrafı
KAYJAY𝕏 🤷🏽‍♂️3 ay önce

Asting for 😂

AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!! profil fotoğrafı
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!3 ay önce

Those her initial moves nah shakara

TALLEST 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
TALLEST 🇳🇬🇺🇸3 ay önce

Very weak a man 🤦 The Guyy dey vex me

Lanny🇳🇬🇬🇭🇿🇦🇹🇬🎯 profil fotoğrafı
Lanny🇳🇬🇬🇭🇿🇦🇹🇬🎯3 ay önce

Broke girls and pride is like 5 and 6. lol

DFC’s 𝚁𝚊𝚢 𝚂𝚕𝚊𝚢® 🦅 profil fotoğrafı
DFC’s 𝚁𝚊𝚢 𝚂𝚕𝚊𝚢® 🦅3 ay önce

But wait o, my concern is: Is it not same girl that said she can’t date a cab man? This cab man no guide pass her cheating man? As in look at the house na. 😂

GreatKris profil fotoğrafı
GreatKris3 ay önce

D man would pay for dis later though cuz d woman would definitely start cheating

Luna Veracruz profil fotoğrafı
Luna Veracruz3 ay önce

🤣🤣🤣

AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!! profil fotoğrafı
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!3 ay önce

Nah so the matter be ...some no get destination at all

irreplaceable profil fotoğrafı
irreplaceable3 ay önce

That kind thing U don go be say u don go 😁

adewoye-adeniyi profil fotoğrafı
adewoye-adeniyi3 ay önce

@jupearlnations This guy get one of the best skit actors. Dem dy make everything look real.

DaddyE’s profil fotoğrafı
DaddyE’s3 ay önce

Rukky no dey disappoint, him quick let her know say na side chick she go be

Martins profil fotoğrafı
Martins3 ay önce

lol

AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!! profil fotoğrafı
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!3 ay önce

some girls too do

Henzo JR🗽 profil fotoğrafı
Henzo JR🗽3 ay önce

lol 😂 make I shock you she cheats too😹🤌🏾

DaddyE’s profil fotoğrafı
DaddyE’s3 ay önce

I like as the guy no waste time at all to move on😂😂😂

Miah 💙🧑🏾‍🦱 profil fotoğrafı
Miah 💙🧑🏾‍🦱3 ay önce

Ladies that really break up don't give you sign, they just start planning their exist. This is how to know a woman that loves you and one that doesn't. Before they leave they already have another man they are going to.

HR Beno profil fotoğrafı
HR Beno3 ay önce

Una no get where Una dey go ... Una go first carry bag 😂😆 Rukky is crazy 🤣

Tony Glover profil fotoğrafı
Tony Glover3 ay önce

The man be mumu to accept her back. How can you be made an option

Shai profil fotoğrafı
Shai3 ay önce

Funniest part that last babe self Dey go back to beg her Ex

Adebola J. profil fotoğrafı
Adebola J.3 ay önce

Almajiri Promax

Uncle Uchechukwu profil fotoğrafı
Uncle Uchechukwu3 ay önce

Dem go cheat on her again true true 😂

Czar of Etinan(Governor of Uyo)💫 profil fotoğrafı
Czar of Etinan(Governor of Uyo)💫3 ay önce

"If you leave your man, you will be a side chick to so many people before you will see the one that will take you serious" nice line

𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑 𝕰𝖙𝖎𝖒 💎 profil fotoğrafı
𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑 𝕰𝖙𝖎𝖒 💎3 ay önce

Oga say I thought u left o babe😂

Blessing Erigga Ukutaire profil fotoğrafı
Blessing Erigga Ukutaire3 ay önce

Commot your leg, make tire 🛞 no pass your legs

Chelsea Boss profil fotoğrafı
Chelsea Boss3 ay önce

Nonchalant men, fear them o

iam_phavourite🕊👣 profil fotoğrafı
iam_phavourite🕊👣3 ay önce

She no go enter that house sha

M Wire profil fotoğrafı
M Wire3 ay önce

If your Legs Enter that house Make I no wetin Cause am !

trader_ psychologist _ profil fotoğrafı
trader_ psychologist _3 ay önce

Me know sey rukky don experience this kind cruise before 😅 nothing wey u wan tell me

The Conqueror🦸 profil fotoğrafı
The Conqueror🦸3 ay önce

Most girls are homeless, they rather stay with a cheat than become homeless 😂😂

J O B I A A profil fotoğrafı
J O B I A A3 ay önce

Omor the struggle

Investor_CD profil fotoğrafı
Investor_CD3 ay önce

She get luck say the second girl get where she dey go 😂😂😂 I swear the 2 girls for enter house dey there

👑 profil fotoğrafı
👑3 ay önce

Mugu still take her back 💔💔😂

Benzer Videolar