Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Best caption wins
27,698 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Naso opay dey whine person with notification like say money enter aza

@lordlambaclipz The chicken eyes first blurrr😂😂😂 He no beleive am The chicken na nepo chicken 🐓

Once salary drops, before u know it…..

Justice for that Chicken

Dem don collect what belongs to Caesar Omo

When Sporty is offering you cashout but you want the whole money 💔

There are always two set of people on earth, the agama lizard and the broiler Be careful who you want to be!

Na Wetin belong to caeser I wan Dey collect 😂✅

You try to eat the fruit of your labor make stranger collect am

@lordlambaclipz Nepo chicken vs Lapo Lizard 🦎

Everything go first blur 😂😂

Na watin belong to ceaser I wan dey collect

Can't be my village chicken 😂

Dem run ham street the chicken nah NEPO baby

Me checking my account balance after thinking I had money 😭

IF DEM DON NAB YOU UNDER FLYOVER BEFORE, YOU GO UNDERSTAND THIS VIDEO WELLA 😂

That lizard na confirmed thief 😲

BOYS SOMEWHERE IN PORT HARCOURT CITY 😂

Gba lowo é Komoló😅

Took the poor hen’s meal 😭

You fit dey keep possession make them dey score you dey go 😂

Life nah competition If you snooze you lose😂😂

Grab it, and run with it 😂

You snooze u loose

Tick says the clock "What you have to do, do quick'

My guy deh chop e babe n dem tell me no chop am but I be that lizard 😏

Chai Dem collect Saturday from this one, no come give am Sunday sef 😂😂😂😂😂 The chicken suffer no b small

No Dey dodo yo

Gba lo wo e

The best caption is on the music that was play in background of this video

Wins what?

Wins what??

Take what belongs to Cesar 😂❤️

Ode arindin
