Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Best response to this tweet.
Комментарии: 9

I Am Confidx2 лет назад
Leave am, when we dey sing 'despacito' why he no complain give Fonso

Flockerz Service Team2 лет назад
Like say Awilo dey sing in English back then

JB2 лет назад
Stop i love THIS ! 😭😍

Akeem Olamilekan2 лет назад
No even mind them maybe mama Angelique dey use English sing before she collect Grammy ni 😂

Iampelumi 🇨🇦2 лет назад
Make himself no listen to Asake

Gezzyjay_da_rapper2 лет назад
Don’t mind these clowns like say daddy Yankee and bad bunny dey use English sing 😂🧐

#NewNigeria🇳🇬2 лет назад
Infact!!

DestinyCrystal (Basquiat)2 лет назад
Olamide don kuku talk am before, if dem no wan listen to him Yoruba raps, make dem go buy the albums of the people wey dey rap with English. 😂

Rolfes Yoskey🎼2 лет назад
This is one the best songs I have heard in my life. Whatever Magicsticks added to this track is more than cocaine.
Похожие видео
0:21
Sensitive content
A girl made a response video to this tweet and I don’t blame her LMFAOOO
Boochie Luther King
1,007,141 просмотров • 1 месяц назад
