Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Between a lady and her sibling
165,345 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
13 Yorum

The house wey you de stay, you think say na by hallelujah challenge??

No fetish sibling anywhere, na aunty light that fire and na she go off am by herself.

Someone said "i can`t trust someone fighting a family member online" and i second.

What you are doing too is also fetish to him. Because if you are not mad, why you go dey worry am around 2 am with hallelujah challenge 😂

And why did she exp0s£ her tommy?

This one wey her life don koromoto

They are both praying to one God.🤷♂️

I can't trust anyone fighting a family member online...

nah Light Vs Darkness 😂😂.. abi you no see as the house dey well lighted and her siblings dey use candle in de dark😁

Freedom of religion u dumb girl. God is universal so make everybody worship watin dey give them d closure there dey find as long as its not human sacrifice.

omooo,....it is well ooo...everyone with their own.

Wàhálà be like wetin again

Power pass power 😹
