Loading video...
Video Failed to Load
Between a native doctor and her pets
172,318 views • 9 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

This is why I don’t argue with people outside

Are those not Komodo dragons?

The kin eye wey dat pet dey look you no dey ordinary but udo dị shaa

Omooh, see better pepper soup material ooo

A native doctor using a Christian song on her background all na collabo 😹💔

So you mean these how animals are kept like a pet in this area, wonderful I don't think this woman is a native doctor

Why female native doctors dey always package ? I goh like marry one buh nobe native doctor

The day wey juju go clear from those reptile 🦎 eyes, they will use her for lunch

People dea hungry die for Nigerian una get mind dea feed animals for compound as pet? What a life💔

Na orogun person na this monitor lizard na be there god's over there, Delta state e dey those people speak urhobo and Kwale even the song na Kwale song too

What benefits does this pet brings pls or simply for showing off cuz pet my ass. I'm seeing delicious meal grooming there

You dey give protein to waiting suppose give you protein

Omooh, see better pepper soup material ooo

When e jam better prick E go sell all this lizard 🦎 give the man the money

One mistakenly entered my room I no sleep there for a week until my neighbours captured and roasted it

The native doctor get Nyash 🌝

Even me wey Dey watch through phone Dey scare on her behalf

Make una help me ask Eze Nwanyi if she need person wey go Dey help her carry pot Waka

When it’s comes to white man having a reptile we called it a pet But it’s comes to African man keep a reptile we called it juju and African magic

Omo… see sharp meat o

She self no bad, after Choping her , make I roast the pet with better pepper

Make I catch this your pet first 😁

She's not a native doctor and those are my ancestors

Dis native doctor sexy for this career oh 😂😂

She dey play with better meat, if some yorubas from ibadon set eyes on her pet.. somebody say it's gone

See better meat 🤤😋

E get state wey I no go try visit Sha for Nigeria

The soundtrack is that of Adviser Isioma from my village in Delta State.

Not really her pet , it’s possible she’s from Utagba-Uno in Delta state, indigenes from that village are forbidden from eating or harming that animal.

I can bet, she is 99% igbo girl.. Ndi araa, na so dem dey claim to be Eze Nwanyi all over Igbo land... Soludo is coming for you

The belief is so strong, and it’s working for them. Who do you believe? and is it working for you?

You go think say na pet until you realize na wetin she dey serve take that animal form.

Na this domesticated reptiles she go Dey use deceive her followers 😭 see wetin bad governance Dey cause

She even sew the cloth, a hardworking native doctor 😂
Related Videos
Between a Nigerian mother and her child with heavy accent 😂😂
YabaLeftOnline
256,999 views • 1 year ago
