Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Between a staff and his boss… Omoh!! Which kind thing be this 😂
49 Kommentare

So na content be this?? By the time he actually pulls a blade on you, people will think it’s just content o.. I talk my own

😂😂

This woman has poor survival instincts. Why does she keep moving closer to a man armed with a cutlass? And provoking him? When she's defenceless? He is definitely in the wrong. She has every right to send him out of her business, but it would've been wiser to keep her distance.

So many things to learn here

The girl say nah No No Them for beat the boy wetin no good 🤣🤣🤣🤣

😂😂

This woman I lack words to describe you , a man is threatening you with a cutlass and you didn’t even care about your safety, Cho Cho woman , learn to control yourself, I’m not in any way justifying the foolish man but safety first 🙌🏻

A lot to learn in the video

The woman is a good actress

Yes 😂

Una dey Mad.. Se na this kind time una suppose dey drop this kind expensive joke?

No vex

She Dey mad 😭😭

I saw the short smile when the guy was pushed out. I was wondering why person wey dey vex still dey smile?

😂

Ndi content

Lol

Omo I fit swear say that guy no dey act, she just dey try cover up

Sane here

Come madam,don't try this again oo

😂😂😂

But I love your marketing skill

Na why i never still get job oo…. Na small thing Dey vex me

😂

Rubbish

😂

If I come your shop make I kpai

Data don cost oooo. Don't try this rubbish again

In case e happen for real, we go cut the advert, add am again.

No be una fault Na me buy data say I won come hustle Elon musk money

I am not coming to buy oo. Before that your staff gho kpengen Me with cutlass.

You tricked me into watching 😭

@thisismeeema 😂😂😂

I no blame you na because of amebo wey I dey find na why I watch am to the end

People are getting creative with adverts. Them carry me wholesale

So na advert 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 You wey post, the oga and the staff, all of una no well 🤣🤣🤣🤣🤣

You fucking kidding me?

Is that another form of Advert or what do we call this... thank God Devil no use that guy, he for don land that matchet for your lips wey dey run like Reno Omokuri.. Modafoka...

Everything wey dey happen for this country has been scripted in heaven before we came to this world, those angels go just dey laugh for heaven😂😂😂

So, whoever is behind this will label it as a content/skit or what? All in the name of business advertisement? My people never fail. Mtchww… nonsense.

Una dey craze. Go and play this kind of play in Sagamu, they go don burn the guy before you explain say na skit 😃😃

So all these drama na just far advert ? Set awon werey

Abeg ooo All this new advertising method don dey give person high bp oo I just dey shout ah ah ah ah for here😭

Na so una go dey cry wolf. When the thriller go play we go still call am content.

Na 5 set of people na him na him God go like wan f!re for here 😩😂 The warey camera man This lady especially 😂🤦 The dodoyo way hold cutl@ss way no see am use The guy way wan collect cutl@ss and others Finally the person way tweet this for advert 😂😂😂

Una dey craze

What kind of advertisement is this now 😏

Some kind of things should be used as hook for content sha

Make una no vex me this night oh
Ähnliche Videos
Sensitive content
Omoh, which kind content be this? She went to a car wash to wash herself for ₦10,000! 😳
TENIOLA
289,556 Aufrufe • vor 1 Jahr
