Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Between Egbon adugbo and new taker 😂😂

47,895 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля AdamFCB❤️💙
AdamFCB❤️💙1 год назад

You go insult me keee come add my mama join Na your whole generation I go insult ooo

Фото профиля Laolu Exc.
Laolu Exc.1 год назад

E don get am for mind before

Фото профиля dy/dx of AFC
dy/dx of AFC1 год назад

See egbon background ....uncompleted building...baba don go take canada 😂

Фото профиля Xparte
Xparte1 год назад

But the smart guy too talk sef😂

Фото профиля dy/dx of AFC
dy/dx of AFC1 год назад

See as boyfriend and girlfriend just dey silent...na the egbon matter Dem go take prefck gist 😂

Фото профиля Dj Ronnie
Dj Ronnie1 год назад

My take on this egbon go always be egbon no matter how much u get for hand some egbon Dey wey u no fit disrespect , u fit let them know say e pain u. Cuz street na university e too long No ever underrate those egbon Give regard to those u meet for front.

Фото профиля Larry fx SG 🔫 ⚓️❤️🖤
Larry fx SG 🔫 ⚓️❤️🖤1 год назад

Na small thing de vex old takers 😹

Фото профиля 𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜
𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 год назад

Threatening everywhere

Фото профиля Swiss 🫣
Swiss 🫣1 год назад

@IgboanuE As he don reach Jen mu Iya ee, i go return same energy straight

Фото профиля Abdulmaleek IX
Abdulmaleek IX1 год назад

Irritating!! Oppressing the young’s because you’re old, broke and angry ? Nonsense 🗑️

Похожие видео