正在加载视频...
视频加载失败
Between Seun Kuti and Pastor Tobi.
382,493 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

😂😂 seun na my man and him just prove say this man No be real pastor

Ashe na kuku Yoruba language which means so shall it be 😂 Una go still misinterpret am

Pastor Dey drink Ogogoro?

E no go spoil for egbon Seun 👏 baba say gbogbo ee nii 😂

One for the real ones then poured into "pastor's" cup Omo, things are happening

So why does Seun doesn't like wearing shirt? 😏

I just love the way Seun is a nuisance 😀

See as Seun dey blush.. 😭

Sayin Asé is not the problem I mean Asé is a Yoruba way of saying bless it like amen …the problem is why would a pastor go to an unholy show and drink champagne is that what they preach what we shld not do ?

Make I see if Seun go on ring light to abuse corrupt personalities or people engaged in fraud home and abroad again.
相关视频
"Wizkid FC ke...Oponu FC. Na so dem do Naira Marley..." — Seun Kuti
YabaLeftOnline
169,731 次观看 • 8 个月前
Sensitive content
"Seun, I for break every bone wey dey your body..." Aisha Yesufu details what allegedly transpired between her and Seun Kuti.
@𝗼𝗻𝗲𝗷𝗼𝗯𝗹𝗲𝘀𝘀𝗯𝗼𝘆
732,228 次观看 • 1 年前
