Loading video...
Video Failed to Load
Between the 3 which one life don really spoil pass??? When will man United eventually come to the reality that they’re no longer a big team??? 🤦🏽♂️🤦🏽♂️
66,832 views • 28 days ago •via X (Twitter)
29 Comments

I remember na, Rooney con say he get malaria from Nigeria 🤣

I trow dice pick manutd front and Nigeria back the coin stand straight for ground. The two of them na just pipes

Wa malaria won kill rooney after he returned back to England

Toor everybody Dey see red.. both Man U and Nigeria..

man, got so carried away with ucl games that i missed janet cooking china 😅

This one bet don cut na wetin de do am 😂

You no get sense bro so nah Chelsea be big club ahead Man U

Just Dey utter nonsense for mouth…I no blame you

I dey look m na 😂 continue dey talk I dey hear you 😂

🤣😆🤣😆🤣😆 Na me gangan go sue you no worry. I hope no be lawyer Sabinus you go bring as defense lawyer 😆😆

@MrRanking6 Rooney caught malaria afterwards 🤣🤣🤣

😂😂😂😂which kind sermon u dey preach

Nigeria happen to em 💔😭😂😂

Dem play premier league for Nigeria how 🤔

🤣🤣🤣🤣

😆 🤣 😂 😹

Now I know were Man U problem started. I still remember Wayne Rooney catching malaria from 🇳🇬 dat year.

Even Portsmouth sef

Even Portsmouth life too spoil 😅

😂😂😂😂

😭🤣

Na y u knw fit blow

😂 Honestly, sometimes when you sit back and look at everything happening in this country, you just wonder whether we’re actually moving forward or just moving in circles.

The only time you make sense is when you talk about naija football, apart from that, na just nonsense you Dey talk

Na Portsmouth life spoil pass

😂😂😂😂

U put on ur ring light and sit in from of a camera just to say this? Pathetic!!!!

Shame on the leaders of the country especially APC

🤣🤣
Related Videos
Sensitive content
The moment they call you real man. Just know say your life don spoil. A real man is a f0ol, a simp, and a Dundee with no boundaries and standard. Don't be a real man.
CHIGO
27,862 views • 7 months ago
