正在加载视频...

视频加载失败

Big Brother Zimbabwe. 🫣

41,661 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

Bulus Paul 的头像
Bulus Paul2 个月前

This BBN sample no get funding 😭 Nigeria is truly a luxury country

HOOD_RICH🇬🇭 的头像
HOOD_RICH🇬🇭2 个月前

Se na must they do big brother ni , wtf is this 😂😂😂

OloYeOfiKoTuN 的头像
OloYeOfiKoTuN2 个月前

Big brother Zamfara..!

Cyril Edem 的头像
Cyril Edem2 个月前

This our African brothers sha 😂

Fanklyz 的头像
Fanklyz2 个月前

Wetin the anchor dey feel like for this boring setting them call BBZ 🤣😂, I can't stop laughing! Looks like village meeting of same clan's 🤣😏.

Leo Nard 的头像
Leo Nard2 个月前

As much as I wish sometimes that am not Nigerian, I’m low key happy am not from these other african countries😭 I dey wonder how I for live, Jesus!

MÁYÒWÁ 🎚️ 的头像
MÁYÒWÁ 🎚️2 个月前

These sha won copy nigerians in everything 😂

EL MASTER 🐼 的头像
EL MASTER 🐼2 个月前

Which kind suit Chinedu wear so😂

Obed Chimezie 的头像
Obed Chimezie2 个月前

Which continent Zimbabwe dey ????

27🇵🇹 的头像
27🇵🇹2 个月前

The guy suppose dey happy say he comot that house o. Omo!

Esther Umoren 的头像
Esther Umoren2 个月前

These people eyes still dey close with thick superglue😂😂😂😂😂😂 Things like this dey make me thank God for the kind country where he fix me in 😭😭😂😂😂😂😂

Amy 的头像
Amy2 个月前

Which year was this?😂

David ✨ 的头像
David ✨2 个月前

Nawa ooo this African country that really want to compete with Nigerian's, I wonder who de always advice them 😂😂😂

Moyin💕 的头像
Moyin💕2 个月前

Wetin be this 😂🤣

Uchechukwu 的头像
Uchechukwu2 个月前

What’s really going on there😂

Official_man_like_Ray 的头像
Official_man_like_Ray2 个月前

E Dey like when INEC Dey call collation results😂😂😂

Nelson🇳🇬 的头像
Nelson🇳🇬2 个月前

Even when i dy university, I no dress like this

Immanuel 🕊️💜 的头像
Immanuel 🕊️💜2 个月前

Omo this one na Middle brother o, na them dey anyhow 😂

FC_cruise 的头像
FC_cruise2 个月前

Na Bluetooth speaker them connect 😅

iamChrizJoe 的头像
iamChrizJoe2 个月前

Who be Oscar Pambuka among them sev??

sakamanje of lagos🧜‍♀️🧜‍♀️🧜‍♀️🧜‍♀️ 的头像
sakamanje of lagos🧜‍♀️🧜‍♀️🧜‍♀️🧜‍♀️2 个月前

😂😂😂😂

AFC Seedorf 的头像
AFC Seedorf2 个月前

Na suffer be this...na Big Brother Sapa be this

Sharon💎✨ 的头像
Sharon💎✨2 个月前

Abeg watin be this🤣🤣🤣

KING JOE 👑 的头像
KING JOE 👑2 个月前

Lol

Beluv 的头像
Beluv2 个月前

This house go sweet o. E be like uniben hostel Hall 4😂 e get wetin no go happen here😁

Dr£∆ππ Movie House 🎬 的头像
Dr£∆ππ Movie House 🎬2 个月前

😂😂💔… wetin be this? Na graduation ceremony?

NEXT OF KIN 🧚 的头像
NEXT OF KIN 🧚2 个月前

Is this 2010 ?

GA 🥂 的头像
GA 🥂2 个月前

Wait, is this for real? 🤣🤣🤣

IbzY 的头像
IbzY2 个月前

Omo

MAIKUDI 的头像
MAIKUDI2 个月前

😂😂 brother in house zimbabwe

Tomiwa Meshach 的头像
Tomiwa Meshach2 个月前

Their own ebuka in the room with them??

вєℓℓιση 的头像
вєℓℓιση2 个月前

Wetin be this na!!!😅 Africans and copy-copy 😂😂

The Prezzie Era 的头像
The Prezzie Era2 个月前

These ones still dey 2015

CH乇尺YV乇 的头像
CH乇尺YV乇2 个月前

It's like they packed they whole of Zimbabwe inside that house.

相关视频