ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Big Wiz ๐๐คฆโโ๏ธ๐ญ
310,226 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
36 ๆก่ฏ่ฎบ

I just notice something, them two, Tyla and Jorja even plait the same hairstyle

Dey bad to ham Big Bad Wiz ๐คฃ๐ฆ โค

mr shift your panties ๐ญ

Mk I run go watch this video 2x again Asap

You are not smart enough to understand the scene, it seems wizkid was waiting for an attendant

@sammygomez5 oponu

this man just get mad style bro. See him waka as him carry bag. Idolo too get aura

He go still comot their pata himself ๐๐๐

Iโd love to see this brother in movie fr

Type of vibe make go Dey make you undress ๐

This girl fit don taste machala o

A very sweet man..let me not say boy๐

๐๐

Heโs a Gentleman

Rugged man๐ฆ ๐ฏ

E don fra for here ๐๐

Rugged fc

Canโt you think The video clearly shows she acted like a boss Too many adults for this place no just get sense

Tyla is bigger than him nah why him no go carry bag fan boy

Fool no go school dump ass Upon ๐๐๐

The Werey too like woman๐ข๐๐ฆ

Unrelated... This dynamite gan na mad jam

Na real man him be jorhh comot for here! Wetin you wan talk?

That Mercedes I dey feel ๐๐ฆ

Badman gangster ๐ฆ

Me self like women ๐๐

I hope Wizkid knows what he's doing at the end of the day

๐๐

He knows how to take care of women

Perfect gentleman

The short nigga is just horny๐ญ๐ญ๐๐

Na me go later disvagin bigwiz๐คญ

Una stupid FC idolo ๐น๐ค

But when Zuko knee for that woman,una dey clown am

@OlamideOlaolu2 Sexyy

Anything for the pussy Man
็ธๅ ณ่ง้ข
Not Big Wiz speaking Igbo in BOMBAY video ๐๐โค๏ธ ๐ฆ
Big Man
20,447 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ
