Loading video...
Video Failed to Load
Big Wiz performing “Soco” 🔥
39,223 views • 9 days ago •via X (Twitter)
32 Comments

ayo maff and kolu gig!! Wizkid use!ess i swear.. 73 cap in 2026?

Such a poor performer, e come be like say hin no get songs again

This guy nor Dey hustle ?

Ahhhh seee my afro beat dadddyy..... I love WIZKID dieeeeeeerr

If u love wiz like this comment 🦅

Omo make una check up on wizkid 😔

the ped0 don settle for less with 200 capacity show... Afro-fl0p artist wey no get tour cos his EP & album don fl0p upon all the farming.. wizshit is already in his No-Hit Era alongside flopido & bombo-boy.. now playing don't rage-bait me by dammy krane 🔥

Best song after Come Closer🔥🔥💯

lol him no de perform Morayo ?😂❤️

When is this man releasing the album then we call it a year

na to dey reminisce about the past remain for Afro-fl0p artist wey no get tour cos his EP & album don fl0p upon all the farming.. wizshit fell 0ff; no hit, no tour.. now playing don't rage-bait me by dammy krane 🔥

lol 😂 na see cap wey a so called biggest Dey do for 2026 💔💔💔💔💔

Na for party wey den dey do for garage wizkid don dey perform 😭 bros fell off needs to be studied

Chaii he no perform any song from mile and morayo which means it flop all thanks for essence both remix and the OG

This one still dey sing 😂

Dis guy don fra oo for 2026 see wetin u dey perform sokosoko 😂😂😂

This song bang gan, where’s is ceeza and the rest

Old track

@Grok name artist who has perform here

Omo

This one and stupid aurrraa…nah club the werey dey play now

More love less ego ❤️🦅

This blog Dey do this thing on purpose 😭😂

Biggest Bird 🦅🦅🦅

As usual mid performance 🤮🤮

BIGGEST 💕🤞

He no even remember say he drop modanran

Wizkid no seee arena sell again Omg olorun Nig o

Idolo❤️🦅

🤣🤣🤣

@BstLf127697 😂😂💔

This guy dey him lyta Era
