Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ceeza Millie performing Soco 🦅🙌🏻
299,621 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
43 Yorum

Ceeza just pack unreleased music full for belle 😂

Even if you manage to make heaven, na boys quarter God go throw you o

See this my guy o 😂😂 haba nau 😂

Ceeza mili wetin Dey sup? Na pillow Dey that stomach?

Sign of good living bro

@Bigste7per Na depression fit allow person add this kain weight

@0verdvse @Wuwaika90 Gbam

Wetin dis guy Dey chop like this?🤦🏾♂️😹

Might be battling health issues who knows, let’s not judge uno

Fr 💯

Ceeza na DJ Khaled brother oo🤣🤣

“Another one” 😂

🤣🤣

Sleep guy

The sound of the bomb Trump sent no allow me bro

Bro blew tf up Not career wise though

he go pack all the father christmas gig this period

IKA SEE FOOD OOOO 😭😭😂😂😂

see as stomach be like pot😂

Shey Him swallow all him released track?😭😭

Soco soco

Is that his real tummy?

Bro ate his career

Ceeza fat ooo

And dem talk say wizkid Dey suffer this people lol 😂😂 this one sef reach 20 wizkids oo

Ceeza is having thyroid issues , he should get it checked out

Wizkid really fed niggas. That royalties money dey enter steady. Fuck!!

Cereza don chop song writing money tire 😂

Omo.. God please don’t let it be health issue

Na God go punish he stylist. Why not sew big agbada for him or get big baggy clothes for him. Which king dressing be this.

Sedentary lifestyle man gave up on his health, Everyman needs some form of physical exercise.

I remember when I told Ceeza milli that he’s getting fat on Instagram, the dude blocked me. Now see what have become of him

Pizza Millie?

When did Ceeza milli get this big Damn hope he's okay

Na only ceeza millie chop soco royalty? Why he come spread like that😂

Omo wetin be the this how did he let himself get this big

Wait first 👀

I first think say na Rod wave belle

Looks like sign of depression 💔

Wow I thought it was rod wave

@Bigsolidddd Who’s Rod wave?

This is rodwave I think he’s bigger than Rodwave, could it be health issues cos it’s only his stomach that’s big in that video

Tf is this hippo nigha doing 🌚


