Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Blaqbonez don wound me😭🤣
Комментарии: 41

Like say na survey/questionnaire 😂😂

You don finish me 🤣😭 Tick the correct answer type shit

is it 40 upwards 😭🤣

😂yes..40 upwards

Odumodu babe na industry machine

I no follow you talk this one oo 😭

Make l tag am ontop industry toto wey boys dey wash hands werey wan marry am @Odumodublvck_

OD open the girl pussy see the hand work of Blaq bonez 😂😂… Blaq sev ehn u just settle down work on the girl 😂😂

@Odumodublvck_ if you no reply na god go punish you o 😂😂😂😂

Odumodu mind no fit touch ground . The baba go too reason things 😭😭

na better music intro o if you reason am

You no lie 😭

This video is sending me🤣😂 Is it 10 to 15 times?😭😭 From that time OD DM’ed Carters ex I knew he was a pussy nigga😂 If you want a girl who hasn’t been fucked before go for a virgin…why all these math?😂

The werey said it's 40 times, en go don pound the tesbond comot for that Toto 😂🤣😂 🤣🤣 It's making sense now 😁😹

Until e fry your girl you go see the real wound

Deep down, he wanted to hear just once. OD was in love with the 304

Him wan observe the toto mileage 😂😭😭

OD been ask cuz him wan still consider the babe 😂 but 40 times was wey too much Emeka thats why bro mad fr 😂😂

He dey use quantitative research method😂😭

@Odumodublvck_ so community toto dy give you PTSD. With all ya bragging..u dy ask ya fellow man how many times him fvck ya whore..for real, odu? Shame wear me wrapper for you..tueh!

Blaqbones no try on G.. him sabi wellas say na oodumodublvck babe oooo … karma is a bitch as well na Asake go f**k him on babe walai.. make we see

Blaq don dey on the babe earlier. Na him first reach there

This guy is a troll! 😭😭😂😂😂

Watched this last night. I just Dey laugh like weyrey. OD too useless

Clearly OD is in love , I know say unnecessary cold go dey always catch am even when sun dey shine and dat girl na big liar .

“Na 10-15 times” finished ozuor 😂😂😂😭😭😭

For the fact that he's even trying to sound like Odumodu ehn it shows that the nigga is not capping 🤣

The way he is saying it you just know the entire scenario is still installed in his head

Blaq self no be real nigga !!!

If na me I go say like 90upwards. So that OD go really really crash out. E go know say I dn turn that pussy to borehole

It’s so silly blaq first confuse how grown man go dey ask this question

@starboyscotty Werey come still say Oya na 40+ times 😂😂

40 times 😂😂

😂😂😂

All of una really think say ur gf Emi ni baby e is just a lyrics

From the way odumodu de behave I just know say na true

I understand his pain bro, you go wan know intoto

😭😭

@BagboyOgg Dawgg

@StanleyGana001 walai i believe say OD fit talk this kind thing 😂

So Odumo na lover boy 😂😂
Похожие видео
Sensitive content
Kombo don kee me 😭🤣
Mrbenjaamin
42,801 просмотров • 19 дней назад
