正在加载视频...
视频加载失败
Odumodu don suffer for Blaqbonez hand.
168,116 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)
36 条评论

E don teh weh I don de Chop this dude mehn E sabi gan

I just de understand this ice spice song now 😂😂😂😭

took you long enough 😂😂

I’m telling you…

Funny enough OD help promote this song 😂😂

Na odumu go match de wrong tail

lol OD no wan use e head 🤣

Shey be nah toto security he say he wan dey do now, he never see anything.

Justice for Odumodublvck fr

Everything just dey click now

and we no know the matter that time o 😭

Herr BB .!! Next big African giant 🔥🔥🔥

It is what it is!

This wor wor guy wicked o... Him pipe @Odumodublvck_ Barney and him dick go big pass Modu own o😂😂

Omo

Obomodu would be restless with this single

Omoor.. d song con dey get meaning..lol

Little did we know 😂 Her bf start to the call

😭😭

too good

odu still dance to the song 😂

Blaq clears all day

This song is clear now

Blaqq

He still make am dance to the song 😭

He made him dance to the song

Emeka must shine ✨

Top 50 most streamed artist na him carry last una still dey compare 🤣🤣 Make wackbones start comedy Disgrace to hiphop

Guy i think we have moved on why did you bring this up again

Babe wey Dey do FWB ..! Omo no be say dem date her oh.. for man to call girl “my girlfriend” means the man rate am.. blaq too bad e no rate any girl yet… 😂😂

Took us soooo long to get the point 🤣

This lyrics hits better and clearer now @frontend_Buck how you see am😂

My work na to retweet

I no sure say them don even meet that girl that time

I thought we’ve gone past this 🤣🤣

Make we no surprise when we go hear say Totomodu Don commit suicide
