Loading video...
Video Failed to Load
Blaqbonez don wound me๐ญ๐คฃ
41 Comments

Like say na survey/questionnaire ๐๐

You don finish me ๐คฃ๐ญ Tick the correct answer type shit

is it 40 upwards ๐ญ๐คฃ

๐yes..40 upwards

Odumodu babe na industry machine

I no follow you talk this one oo ๐ญ

Make l tag am ontop industry toto wey boys dey wash hands werey wan marry am @Odumodublvck_

OD open the girl pussy see the hand work of Blaq bonez ๐๐โฆ Blaq sev ehn u just settle down work on the girl ๐๐

@Odumodublvck_ if you no reply na god go punish you o ๐๐๐๐

Odumodu mind no fit touch ground . The baba go too reason things ๐ญ๐ญ

na better music intro o if you reason am

You no lie ๐ญ

This video is sending me๐คฃ๐ Is it 10 to 15 times?๐ญ๐ญ From that time OD DMโed Carters ex I knew he was a pussy nigga๐ If you want a girl who hasnโt been fucked before go for a virginโฆwhy all these math?๐

The werey said it's 40 times, en go don pound the tesbond comot for that Toto ๐๐คฃ๐ ๐คฃ๐คฃ It's making sense now ๐๐น

Until e fry your girl you go see the real wound

Deep down, he wanted to hear just once. OD was in love with the 304

Him wan observe the toto mileage ๐๐ญ๐ญ

OD been ask cuz him wan still consider the babe ๐ but 40 times was wey too much Emeka thats why bro mad fr ๐๐

He dey use quantitative research method๐๐ญ

@Odumodublvck_ so community toto dy give you PTSD. With all ya bragging..u dy ask ya fellow man how many times him fvck ya whore..for real, odu? Shame wear me wrapper for you..tueh!

Blaqbones no try on G.. him sabi wellas say na oodumodublvck babe oooo โฆ karma is a bitch as well na Asake go f**k him on babe walai.. make we see

Blaq don dey on the babe earlier. Na him first reach there

This guy is a troll! ๐ญ๐ญ๐๐๐

Watched this last night. I just Dey laugh like weyrey. OD too useless

Clearly OD is in love , I know say unnecessary cold go dey always catch am even when sun dey shine and dat girl na big liar .

โNa 10-15 timesโ finished ozuor ๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

For the fact that he's even trying to sound like Odumodu ehn it shows that the nigga is not capping ๐คฃ

The way he is saying it you just know the entire scenario is still installed in his head

Blaq self no be real nigga !!!

If na me I go say like 90upwards. So that OD go really really crash out. E go know say I dn turn that pussy to borehole

Itโs so silly blaq first confuse how grown man go dey ask this question

@starboyscotty Werey come still say Oya na 40+ times ๐๐

40 times ๐๐

๐๐๐

All of una really think say ur gf Emi ni baby e is just a lyrics

From the way odumodu de behave I just know say na true

I understand his pain bro, you go wan know intoto

๐ญ๐ญ

@BagboyOgg Dawgg

@StanleyGana001 walai i believe say OD fit talk this kind thing ๐

So Odumo na lover boy ๐๐
Related Videos
Sensitive content
Kombo don kee me ๐ญ๐คฃ
Mrbenjaamin
42,801 views โข 19 days ago
