Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Blaqbonez no wan allow us breathe 😂🔥
42 Yorum

Brr nobody push blaq reach you of late

😂😂🙌🏿

@Tutumaziba Walahi, I appreciate wetin you dey do gan

@Tutumaziba thanks boss 🙏🏿❤️

@Dir_Martinsz Shey OD still dey update Blaq on him failures? 😂

@Dir_Martinsz that one ke😂

The face time bars are crazy! Yooo

Kaii I wish he’d put someone international on this E go too bang

for real

He feature Jeriq in this ? Heard his voice

the backup vocals sound like Jeriq

You get!! 😂

he dey para this year 😂

Na strip club near speakers I wan dey hear this jam😂😂😋

Odumodu dey misbehave, this guy dey blow dey go

To be real and honest. This gee is super good but OD na him make am blow that blow wey we now don Dey chop him gbedu and seeing more in him

Wahalaa 😂

😂 this beat got way too much sauce for no reason

This is hard o. I’m lowkey hearing LAHO sorta

@blaq what did you add to your stew?😭

Odumo on your feet o... 😂

I go Force feed Una with Better Sound Leave ToTo Music…. 💯

Blaq

the boy badddd

Blaq is a BEAST AHSWEAR.....🔥🔥🔥

I don’t think this partner song na album song o

I go Dey update you on your failure 🤣🤣🤣🤣🤣😂

Name of the song Abeg

Back to back banger 🔥

You No Dey Tire .....Biko Nwereya Nwanyo Nwanyo @BlaqBonez

@_y3maya He too sabi

My guy say: Abi him dey prepare for incase @Odumodublvck_ case go carry am tay for prison 😭😂😂💔

Na Amara make me sabi this song😞

Feature who get future so your future self go clear✨

Abeg this song don come out ? I no dey see am anywhere 😔

They boy is talented

Hin "unreleased track" for hin folders long gan

No let me breathe , choke me please 🙏🏾 😩😤😂

Back to back

Una Dey hear am so?🔥

Correct the last line blaq, girl make we link up for some play time .

Put Seyi vibez on this record and thank me later @BlaqBonez
