Loading video...
Video Failed to Load
“Blur Blur Blurship” 🤣🤣🤣
96,126 views • 10 months ago •via X (Twitter)
38 Comments

And I know person wey Dey go through this now 😭😂😂

Abi na you? 🤣🤣🤣

No be me o , I no do street 😂😂

Ara agbala gi 😂😂

Who else understand when he said, jirikwe nwayo ugbua kporo Dyna bulawa property gi village. 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂.. This guy is really good.

SERA WEY YOU THINK SEY GO QUE SERA NO COME SERA, WHAT YOU THINK SEY GO BE NO COME LATER BE LOL 😂

I don’t understand Igbo but you see this guy😂😂😂 Na mad man

'And you have sold your second phone'😂😂😂😂

The sera wey you think say go sera no later que sera 🤣

Old Taker story dey always dey touching

Who born this man 😂 😂. You guys do the most to Make us happy . Thanks so much

My problem with this guy is I don’t even understand a word in Igbo but laughing all through the video 🤣🤣

We outside Nigga

blur blur blurship Are you seeing good? Tell me what you're seeing😂😂

This part off me 😂

Thank God say my own na till October , man gats plan ahead oo 😆

Jiri nwanyo kpo DYNA Biko…. I de dieeeee 😂😂😂

Bro sef do detty Christmas 😂💔🥂 Don dye him hair

Blur blur blurship are u seeing good?

My bed is haunted

Dis guy no geh joy at all 🤭😭😭😂😂😂

The dyna got me 😂

OMO omo OMO let's get this guy arrested 🤣🤣🤣

Blur blur blurship, are you seeing good?

Somebody catch this boy for me I get Oraimo cord 😆 🤣

😂😂 Good morning sir and Merry Christmas to you 🙏🏼❤️🎄🎄

Orejiela 😁

E no easy for old taker

We outside we outside now live outside lol 😆

Landlord don increase rent to 3.5 😂

How this nigga de manage do all these videos without to laugh in-between 😂😂🤣😭😭

Merry Christmas boss

Nothing sweet pass paying your rent in October

😂🤣😂🤣 Merry christmas sir

😂😂😂 Make person translate that igbo part give me abeg 😂

Dey play me way don pay my rent for December already

😂

Fanta na werey 😭😭😭😂😂😂😂😂😂
