Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Everywhere go just BLUR! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

158,056 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля TILL 99
TILL 997 месяцев назад

Na why I dey like play 2up

Фото профиля Ayotundé
Ayotundé7 месяцев назад

@FOkpolokpo Na for that 2:0 I for don cashout since

Фото профиля Kingdom Billionaire༺†༻🇸🇪💰
Kingdom Billionaire༺†༻🇸🇪💰7 месяцев назад

With 1 up or 2 up, he’ll have been celebrating before tje end of the game.

Фото профиля Big Dreams
Big Dreams7 месяцев назад

Na me know wetin do me this day

Фото профиля KILAMLUDBA 💭
KILAMLUDBA 💭7 месяцев назад

@MarcsJr3 Why all of una dey cap for cs? Who go cash out 5m inside 55m wey your team dey lead 2-0?

Фото профиля Horeh_lakeside
Horeh_lakeside7 месяцев назад

Y U NO PUT 2 Up DEN FOR DON CREDIT U BEFORE 90MIN PLAY FINISH

Фото профиля Burnt Dodo
Burnt Dodo7 месяцев назад

Bro, this thing happens….. I’ll cashout once I saw that 8M base on experience

Фото профиля Ayoola
Ayoola7 месяцев назад

I know a team in Laliga that can go 3 goals up and my mind won't still be at ease

Фото профиля Kvng nike 😎
Kvng nike 😎7 месяцев назад

E get reason sportybet put 2up I for don dey celebrate after the second goal don enter

Фото профиля The ElRey💎💎
The ElRey💎💎7 месяцев назад

Girona did me this last year 😢 two games left for 56m .. girona was losing 2:0first half . Sporty locked cash out till 50 minutes and open when it’s 180k.. I cashed out 180k and Girona won 4:2 … i was shivering throughout the night

Фото профиля millie
millie7 месяцев назад

It’s only when you don’t use the 2up feature you’ll not win this game

Фото профиля Oblock🤍🇨🇭
Oblock🤍🇨🇭7 месяцев назад

I remember man city Vs Tottenham I jejely pick 2up. After 2-0 lead by man city I begin see Beta cashout While some pple dey sporty comment section dey cry when the ball played 2-2 Same thing happened last weekend on Leverkusen 2-0 & later play 3-3 Don't be greedy bro, play 2up

Фото профиля CFC Savage💙👑
CFC Savage💙👑7 месяцев назад

You get your plan dem get their plan

Фото профиля 𝑱𝒐𝒏𝒂𝒉𝒔𝒐𝒏
𝑱𝒐𝒏𝒂𝒉𝒔𝒐𝒏7 месяцев назад

only insane ones will ignore 2 up for straight wins these days.

Фото профиля NOTASAINT🥳
NOTASAINT🥳7 месяцев назад

wallai everywhere go blur for straight 72 hours

Фото профиля mistarSam
mistarSam7 месяцев назад

That 43+3 min goal dey pain die 🤣🤣🤣

Фото профиля Vins ❤️‍🔥
Vins ❤️‍🔥7 месяцев назад

The most annoying thing is whenever I play Spanish teams to 0ver 1.5 and in 5 minutes, the scoreline is 1-0 and the useless teams goes on to finish the match like that

Фото профиля David
David7 месяцев назад

Y u sef no use 2up 😂😂

Фото профиля Simechee
Simechee7 месяцев назад

In 2015, I placed a bet hoping to win my first 5 million. The last game needed over 1.5 goals. In the first 5 minutes, a goal was scored, so I felt relaxed and even fell asleep, thinking the game was already secured. Imagine waking up later to find out the goal was disallowed and the match ended 0–0.

Фото профиля Mr.Bundin💯🇬🇭
Mr.Bundin💯🇬🇭7 месяцев назад

@messi

Фото профиля AMG ☝🏾🤍
AMG ☝🏾🤍7 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣

Фото профиля 707AUTOS
707AUTOS7 месяцев назад

At 3-0 the cash out suppose enter like 30m since it’s the last game to win 55m

Фото профиля LIVING_LEGEND60 🐐
LIVING_LEGEND60 🐐7 месяцев назад

Oloriburuku Leverkusen

Фото профиля korede #wesleyfofanaOUT
korede #wesleyfofanaOUT7 месяцев назад

unrealistic cause why i no go 2up?

Фото профиля Lommy
Lommy7 месяцев назад

Lols… that’s where 1up and 2up come in in sportybet

Фото профиля QD
QD7 месяцев назад

At 3-0 cashout go don swell like 30m 😂

Фото профиля Oblock🤍🇨🇭
Oblock🤍🇨🇭7 месяцев назад

If my last game play 2-0 I don boom 💥 be that na I no follow those greedy pple wey no dey play 2up

Фото профиля Manuel Designs
Manuel Designs7 месяцев назад

But 2up dun enter naa 😹😹😹

Фото профиля Iamfano
Iamfano7 месяцев назад

He was too greedy though if I was in his shoes id cash out at 2-0 that is more than enough already

Фото профиля Sir_Mavis
Sir_Mavis7 месяцев назад

I know say na Draw he go end las las..Away fit win self 😂😂😂

Фото профиля OLAYIMIKA 🖤
OLAYIMIKA 🖤7 месяцев назад

That thing no good o😂

Фото профиля EDITOR-IN-CHIEF OF 9JA
EDITOR-IN-CHIEF OF 9JA7 месяцев назад

@_enugupikin I’ve been here before, unforgettable night, betting is too hard

Фото профиля blackzakamota, Abùró (Martin Luther King)
blackzakamota, Abùró (Martin Luther King)7 месяцев назад

And the bastard celta vigo did this some weeks ago 😭😭 I nearly wan mad..

Фото профиля Qartii
Qartii7 месяцев назад

2 up I don chop already

Фото профиля CITYZEN JESSY💦
CITYZEN JESSY💦7 месяцев назад

This is why 1Up and 2Up are very important

Похожие видео