Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Body Dey like dustbin ๐ญ๐ญ๐
36 Kommentare

For the 100 times where you dey see this videos guy ๐คฃ

๐๐

the guy been no wan talk o ๐ na that broke shaming stunt wey precious pull trigger my guy ๐

The guy better self-control

Ghana don collect from the guy. ๐น

Colour riot no do He say she dey smell like rotten fish๐ญ

Why precious dey bleach nau๐๐๐

The different colors one people is the thing for me ๐ ๐ ๐ ๐

The girl sef wicked oo...๐

He wouldn't have. Na precious push am to talk hin mind.

Why he come dey drag Ghana enter this matta ๐๐๐๐

Body is what... Body is dustbin ๐

That shit can traumatise any man, that dead kote odour

๐๐๐

Precious no vex abeg

Sometimes,some stones are better left unturned ๐

๐ญ๐๐

๐๐

omo una de talk oh๐

Lol wetin deh happen

๐คฃ mrs stinking

Mrs stinky ๐คฃ๐คฃ๐คฃ omo this guy get bad mouth oo ๐คฃ

๐๐๐

Body no be tea again ๐

No b small thing

Hey hey why Ghana flag ๐คฃ๐คฃ

I'm telling ๐ I can't even laugh

Nawa oo ๐๐

And the guy been no wan talk oo ๐ The OS press him button

๐ญ๐๐๐

๐ญ๐

Nawa o๐

How kpekus go dey smell like dead fowl ๐ญ๐ฅบ๐ญ๐ญ

Wetin be this

๐ญ๐ญ๐

๐ ๐
รhnliche Videos
This guy dey finish me ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐
Prom Prom๐
570,304 Aufrufe โข vor 2 Jahren
