Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na Dangote cement Carter Efe dey use play for body๐ญ๐
30 Kommentare

Whats the meaning of this one Abeg

Wait na my company cement Dem dey use play Omo

Who is this one again ๐?????

Hope then know say the cement dey damage skin sha? Ignorance might be a disease truly !!

This boy just dey waste my company product ๐คฌ

Bro cater is always pulling up with the most craziest shits๐ฅ

Epitome of buying larger shares as co owner of Dangotee group ๐

This is stupidity of the highest order, mehn!! ๐ญ Pouring powdered cement all over their bodies like that?? Cement that, if we want to use on site, I move back a bit from it or cover my nose to reduce inhaling the dust. ๐ญ

He should find something else to use for content.

I don't find diz funny

@Anonunusual_TM I pity this people body

Dem never do legbuke before na why make Dem enjoy ๐๐

You can do rubbish content....did you think about your safety before thinking of this type content,u dey breath from mouth ?

@chillingmighty Carter Dey abuse our product

Na stupid play be this one, make una tell Carter say he don old pass this kind play abeg

You wan dsy advice shareholder?๐คฃ๐คฃ

Are they aware that cemet is dangerous to the skin??

@grok what is the danger of this ?

We need to know the dangers of pouring cement on your body, please @grok educate us here...

Expensive joke too Dey sweet saliva ambassador

They are inhaling what will kill them๐ญ

Na allegedly oo no be eventually

This people eh ๐

Omo this thing nor get effect for body?

E body go tell am the next morning

The people are not normal

I love this

@chillingmighty My shares?

Hahaha๐๐ Contentโ Health โ

And this is called stream god
รhnliche Videos
Sensitive content
Kiss na water.. Carter Efe no dey fear infecti0n?๐
SEUN Yk
169,859 Aufrufe โข vor 4 Monaten
