Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Body Dey like dustbin 😭😭😂
Комментарии: 36

For the 100 times where you dey see this videos guy 🤣

😂😂

the guy been no wan talk o 😂 na that broke shaming stunt wey precious pull trigger my guy 😂

The guy better self-control

Ghana don collect from the guy. 😹

Colour riot no do He say she dey smell like rotten fish😭

Why precious dey bleach nau😂😂💔

The different colors one people is the thing for me 😂 😂 😂 😂

The girl sef wicked oo...😅

He wouldn't have. Na precious push am to talk hin mind.

Why he come dey drag Ghana enter this matta 😂😂😂😂

Body is what... Body is dustbin 😂

That shit can traumatise any man, that dead kote odour

😂😂😂

Precious no vex abeg

Sometimes,some stones are better left unturned 😂

😭😂😂

😂😂

omo una de talk oh😅

Lol wetin deh happen

🤣 mrs stinking

Mrs stinky 🤣🤣🤣 omo this guy get bad mouth oo 🤣

😂😂😂

Body no be tea again 😂

No b small thing

Hey hey why Ghana flag 🤣🤣

I'm telling 😂 I can't even laugh

Nawa oo 😂😂

And the guy been no wan talk oo 😂 The OS press him button

😭😂😂😂

😭😂

Nawa o😂

How kpekus go dey smell like dead fowl 😭🥺😭😭

Wetin be this

😭😭😂

😅😅
