Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
BOJ X BADDO MIDNIGHT ! Olamidé
152,066 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

@Olamide Omo, wetin remain you wan sing ? Baddo don finish everything

@Olamide See wetin rapper Dey do, versatility wan wound baddo, e good like mad

@Olamide Na the remaining verse of Luvahluva be this 👌

@Olamide Who get this song?

@Olamide Real crazy shii second spin and e just still dey bang😤

@Olamide @Olamide don take the song from you @BojDRB nothing remain for you to sing na

@Olamide Baddest ever liveth, U? U no be them them 🔥

@Olamide U just carry song give Baddo 😭😂

@Olamide wtf I’m active like mad

@Olamide Guyyyyyyy 😳 Wtf!! baddo got my head spinning with the intro. Man is so good and talented 🔥🔥🔥🔥🔥🔥

@Olamide Baddo chance you for this one ooo boj 🔥

@Olamide Olamide Na King abeg No fuckimg body comes close ajeh

@Olamide

@Olamide Boj on the mic 🎤

@Olamide Omoh the way ah Dey feel baddo singing lately 🙀😍

@Olamide Ah Baddo 🔥🔥

@Olamide This song na olamide get am walai.😂

@Olamide Baddo no dey disappoint

@Olamide Gbemidebe

@Olamide JESUS. 🙆🏾♂️

@Olamide Olamide’s revamping needs to be studied!

@Olamide Baddo for a reason mehn! What an intro 🔥 ❤️

@Olamide We will be there no matter what

@Olamide Gbagada X Bariga ✅

@Olamide Fire 🔥

@Olamide gbedu.

@Olamide Ahhh modaran 😭😭

@Olamide You sure say na you get song?

@Olamide Active for Baddo

@Olamide 🔥🔥🔥🔥

@SnehQueenBee @Olamide BOJ and Baddo NEVER miss 🔥

@Olamide @eni3dmonie get your speakers ready my boi

@Olamide Instant slapper !

@Olamide Real real god father @Olamide💛 🐐
