Loading video...
Video Failed to Load
BREAD WINNER.
220,831 views • 22 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

GOD WILL KEEP BLESSING YOU MY BRO.

DECEMBER DON SET

@Gudnxwago Odumo Dey sing abeg

Odumodublvck says he can die for woman 😭😂

Omo I love when OD sings. I never see who get melody pass am for this P. No cap 🧢

Daimnnn king, come win my bread( buns)😂😩

Omo guy your soap don cast jare everybody don jah none of your songs Dey sound pleasant for ear again since you and this blaq matter 😭😭🤲🤲

This is why you can’t tell him the truth

You no fit use this one undo the fooling wey you do sha.

Mehn friends like this are rare..God bless @Odumodublvck_ always 🤞🏾❤️

Why you de do like who them de suck em prick 😭😂😂

You have to careful now oo As women Don see sey u be simp. Them start to dey troop to you with every tactics possible. And na truth adey tak

@klinyoung_

Odumodu I use God beg you. Abeg leave blaqbonez dey give us jams abeg Blaqbonez nai your guy, he no reason ham the way you think say he reason He call you to let you know say Hwva my guy that baby we get matter before o. As your paddy now, he ghat let you know. Abeg forgive ham

You and Davido just de the same settings, drag another artist for hours then post show offs

You sabi sing, Odumo. I fuck with your music

Guy send me 1m I’ll forever support you

@RSomadina Kala make dem Send funds for bread winner na

This doesn't stop the fact that you're a pussy nigga OD 😒

this 5m really pain you😹😹😹

BREAD WINNER DEY ON CASH NOTHING DEY SUP 🫂🙈🪖😹

Imagine Peller even get lines pass you😂😭

Send ur account let me add more to it

You Dey sing sha

Send aza make u use am take some banku this night

ME: OMO KALA I DEY FIN MY RENT 2M I DON BROKE 😭 KALA: SEND AZA AZA: 8109538378 OPAY

Brother odumodu abeg Bless my aza, 7040313590, palmpay,odafe ! You no go lack

lol.....I no sha wan hear say after this one , you create distrack for blaqbones....lol

Na God go help me punish you for this kindergarten song wey you wan release so!

You be okpa. Big baby

Them wan use prick dismantle bread winner babe😂😂😂😂😂

500k go heal me # breadwinner

@SuperSmada Yes Kala, I want money

5m fit change my life totally

Big Kala 🙌
