Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Breakfast is ready ๐
83,649 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
51 Kommentare

Na why some of una no dey live long be this ๐ญ

You and who no go live long?

Not you fa ๐คฃ the people eating this rubbish combo

Tor ๐

The purging ehen

Lol ๐

omoh blender go dey regret for coming o

Lol

Nawa ooh

Lol

It's actually nice, but you wont be accurate in quantity control You will consume alot

Wetin all this trend blender go cause eh...wetin dem never blend finish kilode ๐คฆ๐ผโโ๏ธ

I just dey imagine the kain mess wey this person go mess๐ฉ

Na ewa aganyi I Dey see sha.

If this is not madness tell me what? Do you think itโs every food you can combine and eat at large quantity? Why are people this stupid all in the name of content?

I'll pass

Pass go where? Eat o

I no chop oh

Nah everything them Dey blend for this generation

Omo the mess alone ehn cos what do you mean egusi ๐๐ญ๐ญ

Once you see blender in the hands of a Nigerian just know that the unthinkable is about to happen.

Sha no comot house cos you fit shit for body o

Toilet go hear am... Eating beans like eba or Amala,,,, he should sha put adult pampers on if his going out...๐๐

This same person blended cooked noddles as swallow

No be me and you for this Lagos โ traffic...No be me purging to disgrace

This is no joke ๐คฃ

Achenyo donโt do this please.

Bruh be getting big belly in a few months time .

It won't be up to a month ๐

swears..

๐คฎ๐คฎ๐คฎ๐คฎ

This is something they should serve in prison , with ogbono soup and Ejakika .

I go try this, hope say na boiled beans

how much dem dey sell beans for Una area

Blender don too suffer for una hand

Eeh ehh ๐๐

Lol

Una don see blender na wetin dey cause all this rubbish

If this person pass gas e don be for them for that room or house

๐คฃ๐i no chop o

I feel 4 him

Some people will just eat one day, sleep and never wake up... Food processor is now driving Nigerians crazy..

Bloating and farting ๐ซฃ๐ซฃ๐ซฃ๐ซฃ

Ahn ahn what is this na

Where r u from again

Toto,nassarawa

@Helltridax001 You mean Nasarawa ToTo ๐

@Berrychexplace I couldn't believe she said that seh

@Kasavubu77 Lol why? No be local government?

@Kasavubu77 It is oh...it kuku is ... ๐

For those that chew meal is totally not worth it but for thos3 that swallow geepee it's a norms
