正在加载视频...
视频加载失败
Make breakfast with my baby and I 😁
53,107 次观看 • 13 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

“Make breakfast with my baby and I”

Don’t be upset sir

I have just one question, wetin you been de grab for your chin?🫵

My full beard na

😂😂

All this relationship people

Sorry ma

Use @GoEisy to trade your gift cards!!

i no understand,when this one start ? “make breakfast with me and my baby” @nikitabier shey this one too na original content ,dad ?

@nikitabier 🤣🤣🤣 jealousy wan finish you

Oga oo

Sorry ma

una dey chop o

Make you and your baby shift 😏

Mcteeew

Easy on us na

heaven when ?

Una dey Finish one load of bread

Lmao we didn’t even use half

I go block two of una las las

Una 2 no serious o 🤣 weytin una make for here?

The bread no toooo much?

WHAT IS THIS??

To chop bread come deh hungry me 🥹

Eyin mejeji ti sofo

Nah wetin you wan chop for breakfast be dis guy? Wetin do eba

Make Una better nor break up

you dey go nau

Dad and Mom moment😃

Beautiful!

Make una adopt me na see food oo
