Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Bro comot that thing from ear !
Комментарии: 32

"Next time you'll not be lucky" on top wetin 😭 Union build

All those street parents 😂😂

Gilmore o😂😂😂

Na me first comment zkgm sha

Ogunmepon ma pami now😭😭😭

Next time you will be unlucky 😂😭

😂

Lemme hold you and cross joor🤣🤣🤣

You get luck say egbon adugbo no dey... You for even dey chop moro join😂

This one don take am personal 😂😂

Fela 2 😂😂

Bro is ME. Earpods always on, like say i be CIA

Next time you will not be lucky

go to your house 😂💔

Did he say Hale or Ewu as in Yoruba ewu

Someone mistakenly called my phone today, thinking I'm his boss and begged for 2 days off work and I gave him 1 month😂🤐

Abeg wetin be this guy page, I dey gbandun him drama pass 🤣😂🥂

i like as e later calm down make uncle cross am

You want to put your family in “Ewu” 😂

The day I stopped using earpiece on the road as a teen was when I was almost ran over by the trailing end of tractor trailer, I was heading back home from The studio around 7pm the truck was negotiating a bend and did not honk, it was the audible noise from wheel rotation

😆😆😆😆😆

If dem kill you now, dem go say na one old woman for village, you dis buffalo 😂

E get as person go talk to you,you go first reason say shebi na you get your life😂😂

E be like nah you direct this movie

@MDVEE_ @wagwanswavey 😂😂😂

@MakwithanR @AlexMordi3 🥲🙏🏻

This your car don see shege for your hand. Give am chance e go run go back to the dealership.

fool😭😭

That was very close 😂

🤣🤣

nah me be this

Wetin be kiddy own 😂😂😂😂
