Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bro Geh Geh too get content, wetin be this๐ญ๐
130,621 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
38 Kommentare

Content full him body na my role model ๐

E go hard before e go fit fall off๐

Nigerians should come together and start praying to this guy as lord and personal savior

As how? Ydc?

Pour me spit

Why Geh Geh content no fit finish na because he no dey boxed in. Guy dey talk about everything. And you know Nigeria different things dey happen everyday

Gehgeh always have what to say in comic way that is what make his style unique

Men or women who go refund am back ๐๐๐๐

I'm actively connecting back everyone immediately โ

Dami send my moneu back!!!

When the content finds you instead of you finding the content ๐

Dami Abeg give am back him money ๐๐

@florad_xplorer2 This guy is just funny

@florad_xplorer2 Effortlessly funny

Gehgeh ehhh

Lmao ๐คฃ

The most talented man in the world

Chai๐น

This man go talk to himself for 3 hours and still drop banger content. Geh Geh is not human, heโs a content factory ๐

E be like kante the find visibility as him dey drag ruth

People like geh geh nah shy people real life

Things to full him mouth ๐๐

Wu touch u for me

@Heis_Duke who offend geh geh

current mode

Lmaoo ๐ญ ๐

Which kind content be this

E no dey ever finish

Na him peller dey copy financially

๐

Who come dey owe like this?

Run enter my acc and collect it๐

Baba send your account number

๐๐๐๐

Aswear ๐

The guy too good๐

๐๐

E full ground ๐
