Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bro, people mumu o 😭😭😭😭
647,738 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪 ℕ𝕠𝕥 𝕁𝕠𝕤𝕙𝕦𝕒👾vor 1 Jahr
I no fit marry babe wey dey over religious o, make person wey mumu like this no con raise my kids😭

Alabivor 1 Jahr
😭

Solar Heavyvor 1 Jahr
whoa have you heard this yet?

Kingsley⚽️🏀💚vor 1 Jahr
Be like say I go dey pray make Nigeria no better because nah we be our problem 😡 😤

Chαrliε Bεαto MDvor 1 Jahr
Na so o

Nosavor 1 Jahr
Mumu wey go Harvard 😂

Fillipo Sagavor 1 Jahr
She fluuuud it 😲

Outsider🦍vor 1 Jahr
God created us in his own image

OMO-AKIN SCOTLANDvor 1 Jahr
As she dey do that rababa spin, dem suppose wipe am better oraimo cord, foolish congregation.

Gorilla 🦍vor 1 Jahr
When you begin to hear men of God like this making caricature of the Christian Faith, you begin to wonder but the grace of God is sufficient

NuggetMan 👽vor 1 Jahr
Even the pastor and him members 😂 😭
