Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Bruh! Portharcourt dey one kain!

384,059 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Charplate Chukwuebuka profil fotoğrafı
Charplate Chukwuebuka1 yıl önce

Did she just Ankor that guy. 😃Women for Edo dey protest against Cultism while Women for PH be the Cult themselves, nothing go fit stable for this country 😅

Prince Innocent Jr. profil fotoğrafı
Prince Innocent Jr.1 yıl önce

once you hear abobi who u be in any argument from anyone in PH just walk away peacefully no matter the age of the person 😂😂😂

Westernking__🇳🇬🇩🇪 profil fotoğrafı
Westernking__🇳🇬🇩🇪1 yıl önce

You wan collect? Wetin be Port Harcourt dey one kain. Make u no cap anyhow o if not u go collect groundnut for your head

Chudé profil fotoğrafı
Chudé1 yıl önce

na here them Dey see una… See Wetin Wike do una during the last election, all of una no even raise a finger, rubbish

Okakaodumodu profil fotoğrafı
Okakaodumodu1 yıl önce

It’s terrible that elders brag with such a nuisance value

sarahisblessed profil fotoğrafı
sarahisblessed1 yıl önce

If u know u live in Rivers State, like and follow for a quick follow back. @sarahs_update

🛡️RUGGED⚔️OBONG🛡️ profil fotoğrafı
🛡️RUGGED⚔️OBONG🛡️1 yıl önce

This woman get beer parlour for chakiricha, rumuigbo after eterna filling station, her pepper soup na final. We once boarded one moto from rumuokoro market, conductor insult her, she said dead body qo surplus o! Called chakiricha boys to wait for her, omo they offload everyone

NWABUNWANNE ODIARI profil fotoğrafı
NWABUNWANNE ODIARI1 yıl önce

This woman go dey razzle men for street oh Comot body put yansh!!!

🎤voice from the East🎤🇳🇬💯 profil fotoğrafı
🎤voice from the East🎤🇳🇬💯1 yıl önce

Bruh my mother rugged oooh all her life nah port Harcourt Born and raised in port Harcourt My mom they ask me who goes me 😂😂😂😂

Big Banty🦅 profil fotoğrafı
Big Banty🦅1 yıl önce

Na salvation ministries member Dey anchor 😂

Benzer Videolar