Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Bruh! Portharcourt dey one kain!

384,059 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Charplate Chukwuebuka
Charplate Chukwuebukavor 1 Jahr

Did she just Ankor that guy. 😃Women for Edo dey protest against Cultism while Women for PH be the Cult themselves, nothing go fit stable for this country 😅

Profilbild von Prince Innocent Jr.
Prince Innocent Jr.vor 1 Jahr

once you hear abobi who u be in any argument from anyone in PH just walk away peacefully no matter the age of the person 😂😂😂

Profilbild von Westernking__🇳🇬🇩🇪
Westernking__🇳🇬🇩🇪vor 1 Jahr

You wan collect? Wetin be Port Harcourt dey one kain. Make u no cap anyhow o if not u go collect groundnut for your head

Profilbild von Chudé
Chudévor 1 Jahr

na here them Dey see una… See Wetin Wike do una during the last election, all of una no even raise a finger, rubbish

Profilbild von Okakaodumodu
Okakaodumoduvor 1 Jahr

It’s terrible that elders brag with such a nuisance value

Profilbild von sarahisblessed
sarahisblessedvor 1 Jahr

If u know u live in Rivers State, like and follow for a quick follow back. @sarahs_update

Profilbild von 🛡️RUGGED⚔️OBONG🛡️
🛡️RUGGED⚔️OBONG🛡️vor 1 Jahr

This woman get beer parlour for chakiricha, rumuigbo after eterna filling station, her pepper soup na final. We once boarded one moto from rumuokoro market, conductor insult her, she said dead body qo surplus o! Called chakiricha boys to wait for her, omo they offload everyone

Profilbild von NWABUNWANNE ODIARI
NWABUNWANNE ODIARIvor 1 Jahr

This woman go dey razzle men for street oh Comot body put yansh!!!

Profilbild von 🎤voice from the East🎤🇳🇬💯
🎤voice from the East🎤🇳🇬💯vor 1 Jahr

Bruh my mother rugged oooh all her life nah port Harcourt Born and raised in port Harcourt My mom they ask me who goes me 😂😂😂😂

Profilbild von Big Banty🦅
Big Banty🦅vor 1 Jahr

Na salvation ministries member Dey anchor 😂

Ähnliche Videos