Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Bruh! Portharcourt dey one kain!

384,059 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Charplate Chukwuebuka
Charplate Chukwuebuka1 год назад

Did she just Ankor that guy. 😃Women for Edo dey protest against Cultism while Women for PH be the Cult themselves, nothing go fit stable for this country 😅

Фото профиля Prince Innocent Jr.
Prince Innocent Jr.1 год назад

once you hear abobi who u be in any argument from anyone in PH just walk away peacefully no matter the age of the person 😂😂😂

Фото профиля Westernking__🇳🇬🇩🇪
Westernking__🇳🇬🇩🇪1 год назад

You wan collect? Wetin be Port Harcourt dey one kain. Make u no cap anyhow o if not u go collect groundnut for your head

Фото профиля Chudé
Chudé1 год назад

na here them Dey see una… See Wetin Wike do una during the last election, all of una no even raise a finger, rubbish

Фото профиля Okakaodumodu
Okakaodumodu1 год назад

It’s terrible that elders brag with such a nuisance value

Фото профиля sarahisblessed
sarahisblessed1 год назад

If u know u live in Rivers State, like and follow for a quick follow back. @sarahs_update

Фото профиля 🛡️RUGGED⚔️OBONG🛡️
🛡️RUGGED⚔️OBONG🛡️1 год назад

This woman get beer parlour for chakiricha, rumuigbo after eterna filling station, her pepper soup na final. We once boarded one moto from rumuokoro market, conductor insult her, she said dead body qo surplus o! Called chakiricha boys to wait for her, omo they offload everyone

Фото профиля NWABUNWANNE ODIARI
NWABUNWANNE ODIARI1 год назад

This woman go dey razzle men for street oh Comot body put yansh!!!

Фото профиля 🎤voice from the East🎤🇳🇬💯
🎤voice from the East🎤🇳🇬💯1 год назад

Bruh my mother rugged oooh all her life nah port Harcourt Born and raised in port Harcourt My mom they ask me who goes me 😂😂😂😂

Фото профиля Big Banty🦅
Big Banty🦅1 год назад

Na salvation ministries member Dey anchor 😂

Похожие видео