Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Burna Boy models for New Highfashion Merch.

336,577 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

9 Yorum

reign profil fotoğrafı
reign1 yıl önce

You just know he likes Jago to this extent becaussssse how much Jago want pay ???

Big Sam💦 profil fotoğrafı
Big Sam💦1 yıl önce

As puma & Nike no see him face Baba go rush high fashion,, model for Dem ASAP 😭

DAMMIE✞🫀 profil fotoğrafı
DAMMIE✞🫀1 yıl önce

If puma no sign you high fashion sef Dey for you 😂❤️‍🩹

Victohr profil fotoğrafı
Victohr1 yıl önce

All of una wey dey chat rubbish shey na una papa be the model for Hugo boss??

Ola⚡️ profil fotoğrafı
Ola⚡️1 yıl önce

Na Wizkid fans wey dey laugh for cs dey muzz me 🤣🤣

abdulfatai profil fotoğrafı
abdulfatai1 yıl önce

Davido puma Burna high fashion Wizkid 😂😂😂😂

Don B profil fotoğrafı
Don B1 yıl önce

Funny how ppl don’t know Burna owns private high % ownership of HF.. Jago na front.

JUJU PUNTER DO AM FOR ME💸😭🙏 profil fotoğrafı
JUJU PUNTER DO AM FOR ME💸😭🙏1 yıl önce

Burna is signed with Burberry, una no ge sense

PH_Lagbaja🌴🌝🌬️🧘🏾‍♂️ profil fotoğrafı
PH_Lagbaja🌴🌝🌬️🧘🏾‍♂️1 yıl önce

This is what it means when you do things for people you care about. Modelled for HB a few weeks back and is doing same for his bro.

Benzer Videolar