Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
BURNA BOY SIDHU MOOSEWALA TRIBUTE 🚨NEW SNIPPET🚨
Комментарии: 10

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 год назад
Make burna boy wrap am up,if the juice no dey e no dey

Solar Heavy1 год назад
take the journey

Ovc 🏆1 год назад
This Burna guy seff, he fit go the ends of this earth go find hit 😭

life is crazy ( I literally do not even exist )1 год назад
E no do tribute for Soboma o wey dem gather come from the same place o Na stranger wey dem no relate e wan do tribute for MMS 💔

Davido Pro🇧🇪1 год назад
Dis Era wey burnaboy dey so Ehn even Shoday hot pass am. He go still do tribute to Nelson Mandela if una no let him top 1 on Apple Music 😂🤣🤣

𝑻𝒓𝒐𝒖𝒃𝒍𝒆 𝑴𝒂𝒌𝒆𝒓❤️🦅1 год назад
Burna boy just dey spit for him fans face😅💔

𝑻𝑨𝑵𝒁𝑬 𝕏1 год назад
Davido and rema make burna boy think say e easy to enter India chart

🅿️1 год назад
Make this guy retire abeg wetin be this 😭😭

Desden DC 📷1 год назад
Watin concern burnaboy concern this man, if no be ass licking

ғᴡ ᴄʀᴇᴅ ⋞1 год назад
Mid he don go rewarm am again
Похожие видео
🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 BURNA BOY 📀 [?] HOW’S IT SOUNDING?
THE DEBUT HUB
51,028 просмотров • 6 месяцев назад
