Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨 NEW SNIPPET 🚨 👥 TIAKOLA & BURNA BOY 🇫🇷🇳🇬 📀 [?] HOW’S IT SOUNDING? 🔥
134,300 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

after wiz sing with tiakola now everybody wants his juice lol

Omo wait This song is sounding sweets oh

Wizkid don make everybody dey sing with Tiakola

Sounding off.....not a good one after a world cup track. Bro is gonna fall off like a thunder that took on and off.

He’s about to give Tiakola his first ft Nigeria miss

@RobertJ29918440 The greatest about to save summer 🔥🐐😭

Wizkid sing with am Eveybody don dey rush gada am

Better than all Wizkid 2026 release 🤝

Una wan use ending of song judge full song ? Odogwu feed me jhoor ... I'm there like mad

We nor dey sempene for this side

E go too flop wetin no good and Una no gree ft aunty shakira on ham o

On top wentin nobody go hear 😂💔 you dey vibe like Dog 😂💔 stupid in great since that day you call Wizkid late mother for life stream I don hate you .. stupid idiot dey explain for shalipopi 😂

The song go too flop ehh...oloye no de tire for mid 😂😭

Rubbish

Na Wizkid dey introduce all these artists to them 😂

Burna boy don finally dey him Davido era 😪

Burna boy dey him Davido era

Na you get lyrics pass But lately na rubbish full your mouth

This guy retired after love Damini

Which kind noise be this abeg ??

The song go sound really good as long as na Tiakola dey am.. the werey sabi deliver like mad

Anything Wiz does they try to do it too

It's all these afro-fl0ps that's making afrobeats decline globally, bombo-boy fell off; zero hit 😂 siri play Maintain down by dammy krane 🔥

Odogwu never fails.

Mumu think say Shakira de to carry him ass again 😂😂

Jogolor jogolor shakele shakele,wetin b this😂😂😂😂😂

Wen be say all songs wey he suppose Dey release small small he don sing dem finish all because say he wan break record 😂😭😭

Same flows everytime Man can’t even do something new

E no go better for burna boy So ehn sef sabi do Gumbody wey e talk down on Hypocrites

Bombo-boy's new songs are fl0ps globally and locally; zero hit 😂 Alexa play Maintain down by dammy krane 🔥

Lol

Banger 🔥
Похожие видео
🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 BURNA BOY 📀 [?] HOW’S IT SOUNDING?
THE DEBUT HUB
51,028 просмотров • 8 месяцев назад

![🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 MUYEEZ 📀 [?] HOW’S IT SOUNDING? 🔥](https://image.24vids.com/tw-2092517886824792081/media/HQodwESXoAAYQnr.jpg)