Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
But why she dey run 😂😂
1,324,918 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Bro believes in gender equality

Naa this kind thing Dey cause heart attack 😂

Why she no go run😭😂

1-1 😂😂😂 The brotherhood is proud 😂😂

Relationship triangle

Maybe try an open relationship, then either is cheating.

Murife

Funny part be say when una reach house, she fit apologize first oooo, but she go definitely gaslight you like mad 😂😂

😂😂

E shock am but she self de rock woman na 50/50 everywhere good na 😂😂

That raising of the cup na see in future

Do me I do you

He's d price that's y 🤣

@Brightblake_ @Im_Chuks @gr0uchy_ 😂😂😂😂 GG/over 2.5

Everyone can/should cheat but note The consequences aren't the same 😀 oooo So be warned

Chaii casted😂😂

The crazy part of it all is that EVERY WOMAN thinks they're doing a man a favor by agreeing to be married to them

Why she no go run?

If you look ham well, You go see say my guy life no hard 🫴🏿😹😹 Very Soft Boy like me 😹😹

Lol 🤣, him give her a toast of drink for she to continue her rocking but she choose to run instead 😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

You no worry 😂

Women to funny

😂😂😂😂😂

I swear and Carter comot for my nose the way I burst laugh 🤣

Scandal

Make she run na

We gather dey cruise na, no run my love 😹

😂😂

😂😂😂

Pato done reach here 😂

😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

There was a caught
Похожие видео
Sensitive content
Some men get strength to knack, but e no possible to knack for 11 hours, for real e no possible. Abi any of una fit do am? But just apart, why he dey beg her for sex and why she dey run from sex? This couple no serious 😂😂😂
declasiq_esmi
114,109 просмотров • 6 дней назад
