Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Cali 💨don too cost

269,440 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

LIVELY profil fotoğrafı
LIVELY2 ay önce

Are you maddddddddd😭😭😭😭😭😭😭 But Omo…you still Dey roll backeee😱😱 Legend!!!

✝️OKIKIDFT profil fotoğrafı
✝️OKIKIDFT2 ay önce

😂

Active!! profil fotoğrafı
Active!!2 ay önce

Dem no go understand especially person wey no fit kpooo without backwoods…

Only1Finger profil fotoğrafı
Only1Finger2 ay önce

Bro 1gram is now 22k I just Dey wonder since yesterday

Diplomat profil fotoğrafı
Diplomat2 ay önce

😂 thank god for Scott oo

RICH •KING 👑 profil fotoğrafı
RICH •KING 👑2 ay önce

Still drag as you Dey drag price 😂

M. profil fotoğrafı
M.2 ay önce

WTF !!! 🤣

JEFF profil fotoğrafı
JEFF2 ay önce

How far Poco leee nau

N.O.D 🐼⚡ profil fotoğrafı
N.O.D 🐼⚡2 ay önce

Walai tears comot my eye 🤣🤣🤣

yeah man 🐅 profil fotoğrafı
yeah man 🐅2 ay önce

Valid crashout

universal assistant boyfriend profil fotoğrafı
universal assistant boyfriend2 ay önce

Very valid crash out😂 2g now na 4g before

👽 profil fotoğrafı
👽2 ay önce

You don muzz me 😹😹

Siren profil fotoğrafı
Siren2 ay önce

Make igbo sef dey follow gold dey drag for stock market 😂

Active!! profil fotoğrafı
Active!!2 ay önce

I too like Kpoooo!! Shey na only me dis matter they do.

Zhuizu profil fotoğrafı
Zhuizu2 ay önce

@FarmCalikush reach out to okikidft and make him ur ambassador on all socials

WILFRED profil fotoğrafı
WILFRED2 ay önce

Pray for Poco on stream 🙏

ORLANDO profil fotoğrafı
ORLANDO2 ay önce

Omo ehn , see update @ZinoRacks 😂

🪖 profil fotoğrafı
🪖2 ay önce

Okiki na werey 😂😭

OfficialHighkay profil fotoğrafı
OfficialHighkay2 ay önce

This guy still dey burn cheese,sure me die

Dan Ny profil fotoğrafı
Dan Ny2 ay önce

😂😂😂bro💔💔😂

锁定☦︎︎ profil fotoğrafı
锁定☦︎︎2 ay önce

no more to dey blow am ou, suck am in nii

Dj Chizzykay🎧🇳🇬 profil fotoğrafı
Dj Chizzykay🎧🇳🇬2 ay önce

🤣🤣🤣

Tomiwa profil fotoğrafı
Tomiwa2 ay önce

😂💔 wtf

J_P profil fotoğrafı
J_P2 ay önce

😂😂😂

OLUWADEMILADE 👑 profil fotoğrafı
OLUWADEMILADE 👑2 ay önce

U no see as ndlea dey burst them resenlty. Be grateful if you see if at all o.

Azeblaze profil fotoğrafı
Azeblaze2 ay önce

😂😂

Markk profil fotoğrafı
Markk2 ay önce

Funny enough I no dey even like smoke to get high, make smoke just dey comot from my mouth like exhaust Nah that vibe I like 🤣🤣

Spurs Krabs profil fotoğrafı
Spurs Krabs2 ay önce

Brooo. Make we just dey trade am for Meta5 at this point 😂

Honesty boy profil fotoğrafı
Honesty boy2 ay önce

Another scope niggs. 😂

speaktruth profil fotoğrafı
speaktruth2 ay önce

😁😁😂😂😂

26 MEEK🐅 profil fotoğrafı
26 MEEK🐅2 ay önce

Okiki you for calm down oh 😂 😂 what’s this?

GetRicc profil fotoğrafı
GetRicc2 ay önce

😂😂

lavish profil fotoğrafı
lavish2 ay önce

I just dey laugh as I jam this video omoh make we reason ham nah true oo e con be like say Cali nah saving house wey we no fit see again oo 😔😂

Kelly 🪖 profil fotoğrafı
Kelly 🪖2 ay önce

Una deyy craze 😂

J#MØØ profil fotoğrafı
J#MØØ2 ay önce

😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹

Benzer Videolar