Loading video...
Video Failed to Load
Can someone try this prank in Lagos
15,398 views โข 2 years ago โขvia X (Twitter)
43 Comments

Anything you receive take it like that, you go prank Ogbeni wey on our mandate dey show am premium shege

49-52 seconds wan comot gripper teeth ๐ญ๐ญ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He go chop better beating๐ Except in malls sha

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

One punch... E no go try am again

In 3-5 seconds someone will pee on him

Bottles for don land on hin head

This thing fit make person faint ๐

Seriously

It they flog him ๐

Them go deck you

Who be this guy๐๐๐

Olopa ma ko everybody ๐๐๐๐

Lagos people wey no get joy

Me that'd kick whenever does this to me. ๐

@Eminitybaba_ The kind beating wey e go chop lol, make the person go do am for mushin olosa ๐

Nigerians dey vexooo,make them no try am

Lagos people go deck you

@whisperer_no Too sure

๐

Lol don't do it

He go collect

Lmaoo i am scrimmin

Your beating too sure

Nigeria ๐๐

@MartinzKaycee The person go chop slap ๐ ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ

Premium beating

I know right

Person wey go dey come back from work stress meet you here eh

The kind of guys I want to roll with.

I'd freak out abeg ๐ฉ

If them no admit the person before day run out make I bend.

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E go dn chop decking

They go just set an on fire

We are aggressive in nature bro

Come try am for Abuja if those Malo boys no go move ur phone and camera

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Egbon adugbo will scatter his head with bottle ๐

I think I saw one on the timeline few days ago. The guy knocked the pranker and did a peace sign later. It was so funny.

Lmao
