Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Can you forgive this boy? 😂💔
53,586 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

@Tinahub26 This one na talk?😂 Wetin do belt?😂

@Tinahub26 I’ll drag him out myself😂

@Tinahub26 I go send am go meet him creator

@Tinahub26 Pikin wey I go give better knock for head

@Tinahub26 Small pikin you suppose drag go outside, send am message wey he no go remember till game is over

@Tinahub26 But acting such skit with this little boy You are indirectly teaching him Isn’t that concerning

@Tinahub26 God abeg 😂😂😂

@Tinahub26 I swear, I go stand up give am better knock

@Tinahub26 😆😆😆

@Tinahub26 All these things na content sha as i dey watch am sef para don dey my body already the kind slap 👋 he co receive woo lol 😂

@Tinahub26 You are spoiling this boy in the name of content young man 😐

@Tinahub26 the go forgive me?

@Tinahub26 No

@Tinahub26 Even if he goes out he will be picking through the door or window

@Tinahub26 I go nowhere bruh We kpai here together 😭😂😂💔

@Tinahub26 Lol...

@Tinahub26 You Dey go nah!😂

@Tinahub26 I go even wíre am slap

@Tinahub26 I go beat craze comot for this boy head

@Tinahub26 No kid fit tey am with me e depend how to roll with them 4 me just looking at them they alredy understand i this this one na content

@Tinahub26 After he go collect 😂😂

@Tinahub26 I go swear for am

@Tinahub26 😂😂

@Tinahub26 I will throw him out

@Tinahub26 You no get oriamo cord make you wipe ham for neck

@Tinahub26 The boy too smart abeg😂

@Tinahub26 Wetin do cord 😂💔

@Tinahub26 I for don pack em leg go outside

@Tinahub26 Person wey I go give better knock for head

@Tinahub26 The guy need to pay the boy dues

@Tinahub26 That boy is the weapon fashion against this niger

@Tinahub26 Follow me bro I follow back immediately 💯

@Tinahub26 🙂
Похожие видео
Sensitive content
Eeeh this girl can abuse . 💔🙌😭 But why would you abuse a man like this 😂😂💔💔🙌🙌😭😭
URBAN 🇺🇬
52,425 просмотров • 3 месяцев назад
