Loading video...
Video Failed to Load
Forgive Caterefe. na your boy ๐
110,236 views โข 8 months ago โขvia X (Twitter)
28 Comments

Wow ๐คฉ Caterefe try de watch your mouth ๐ Godโs time has always been the best ๐

๐ฏ

To be honest , dream do comes true if you donโt give up

I agree with that

Never we no dey forgive am never ๐

Hmmm

It is not even about Carter efe ๐๐คฃ

Carter go just disappear with joy if Wizkid answer him ๐

Baba just dey observe

Carter too Mumu and I like de idiot ๐๐

Old video joor

Wiz forgive keh?

Na why him talk say โI nor dey give a man more than what he deserves, because them still Dey bite the hand wey Dey feed themโ. Wiz na oracle ๐ช๐ฟโค๏ธ

We nor dey forgiveโฆ. He already bite the hand way feed am

no, talk that one the fools go soon reach 40

Biggest

Efe na because of wizkid you chase your wife out, wizkid no day do man oooo

@grok when did this happen?

I always tell people that Carterefe know exactly what heโs doing. He will always love Wizkid. I wonโt be shocked if Wiz don call am for back sef to use am chase clout ๐ ๐

Wiz fit forgive but e no fit forget ๐๐ฝ

๐๐๐๐

๐๐๐

Cater say him go slap BIGWIZ, I wish Wizkid go use an set example. The disrespect don Dey too much.

Person wey say him go slap Baba Nla

Forgive ke?๐

Wen ๐๐๐@wizkid

๐น

Don't give a man more than what he deserves
Related Videos
Sensitive content
Nobody ch0p life reach Kolu for UK, caterefe & him sister sh0ck ๐๐๐ญ
D3VID ๐ข
250,765 views โข 7 months ago
