Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

129,588 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

39 Kommentare

Profilbild von Abumchukwu
Abumchukwuvor 1 Monat

You for find cup dey juggle am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von The Big Bird๐Ÿฆ…โšฝ๏ธ
The Big Bird๐Ÿฆ…โšฝ๏ธvor 1 Monat

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Amos Joseph #FootballersConnect
Amos Joseph #FootballersConnectvor 1 Monat

Baba you sef for join throw plate na ๐Ÿ˜œ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von The Big Bird๐Ÿฆ…โšฝ๏ธ
The Big Bird๐Ÿฆ…โšฝ๏ธvor 1 Monat

Na to target person esophagus ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Amos Joseph #FootballersConnect
Amos Joseph #FootballersConnectvor 1 Monat

๐Ÿ˜‚

Profilbild von PhotoArtist Jay_Jay ๐ŸŽจ
PhotoArtist Jay_Jay ๐ŸŽจvor 1 Monat

Really na only you no serious

Profilbild von The Big Bird๐Ÿฆ…โšฝ๏ธ
The Big Bird๐Ÿฆ…โšฝ๏ธvor 1 Monat

@phicons1 See am na ๐Ÿ˜‚

Profilbild von African Fabrizio
African Fabriziovor 1 Monat

Dem de fling bundesliga trophy around and u no join?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Say na left and right gbim gbim ๐Ÿ˜‚

Profilbild von SMALLIE
SMALLIEvor 1 Monat

Guy whatโ€™s wrong with you ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von FranQiโ™ ๏ธŽ
FranQiโ™ ๏ธŽvor 1 Monat

Culture shock that cuts deep ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Val ๐Ÿš€
Val ๐Ÿš€vor 1 Monat

now this is really funny ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hottakefc_
Hottakefc_vor 1 Monat

You never see ball and you dey kit up? ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Nobody_
Nobody_vor 1 Monat

E pain me way watch am. Asin why senior man

Profilbild von -Pedro CFC
-Pedro CFCvor 1 Monat

My wonderkid don enter wrong Whatsapp group ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Eustace ยฉ
Eustace ยฉvor 1 Monat

You for join them nah throw plate lol ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Primax๐“ƒต
Primax๐“ƒตvor 1 Monat

Not that no weren't serious, but you were too serious for the group

Profilbild von max๐Ÿค
max๐Ÿคvor 1 Monat

You go throw plate sef now ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Opรฉmวpรฒ Adeอniอyiฬ€
Opรฉmวpรฒ Adeอniอyiฬ€vor 1 Monat

Na frisbee na, it is called frisbee ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚. No be everything be football.

Profilbild von SPARROW ๐Ÿƒ๐Ÿ’ฏ
SPARROW ๐Ÿƒ๐Ÿ’ฏvor 1 Monat

Your mind no go touch ground na ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Silas Bamigbola
Silas Bamigbolavor 1 Monat

I would have never imagined that itโ€™s plate they would be throwing.

Profilbild von Nino max
Nino maxvor 1 Monat

Omo man dey see thing ooo๐Ÿ˜‚๐Ÿคง๐Ÿคง

Profilbild von Hennessy and Plantains๐Ÿ”ฅ
Hennessy and Plantains๐Ÿ”ฅvor 1 Monat

@am_obi ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚if na for main bowl now you for don launch two assists.

Profilbild von emmy๐Ÿ’–
emmy๐Ÿ’–vor 1 Monat

My brother join them trow plate nahhh

Profilbild von Vince
Vincevor 1 Monat

@ZackPHP You for join them throw plate oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐”ป๐•–๐•ฉ ๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ
๐”ป๐•–๐•ฉ ๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธvor 1 Monat

๐Ÿ˜‚

Profilbild von Undisputed
Undisputedvor 1 Monat

You no get update before you commot for house ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Xeez of Web3๐Ÿ
Xeez of Web3๐Ÿvor 1 Monat

Lol Na Frisbee them dey play

Profilbild von Chiweotito . G๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท
Chiweotito . G๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทvor 1 Monat

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ As u don see plate, U suppose no say, U know Belong their

Profilbild von Ickon Sports
Ickon Sportsvor 1 Monat

Hahahahaha ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von karashika
karashikavor 1 Monat

Ultimate frisbee, saw it first in my university. Itโ€™s very interesting to watch.

Profilbild von Pontian Chuks
Pontian Chuksvor 1 Monat

Na frisbee he dey call plate ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sir Millz ๐Ÿฆ
Sir Millz ๐Ÿฆvor 1 Monat

Bro I experienced this and I was so mad ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ADIGUN๐Ÿ•™
ADIGUN๐Ÿ•™vor 1 Monat

You fit later wash plate naa ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Big Millie
Big Millievor 1 Monat

God eh I go come still travel go ball one day omo

Profilbild von Beejay Damanny
Beejay Damannyvor 1 Monat

Yoo! I know I saw you in Phillyโ€ฆ. Just wasnโ€™t sure if it was you. This is Penn Park

Profilbild von draylifa๐Ÿ’ฅ
draylifa๐Ÿ’ฅvor 1 Monat

You too throw plate now๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Peter
Petervor 1 Monat

U even fucked up self, u for call them together advice them and lay better naija course for their head while them go de shake head put๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐˜š๐˜ฆ๐˜น ๐˜›๐˜ฉ๐˜ฆ๐˜ณ๐˜ข๐˜ฑ๐˜ช๐˜ด๐˜ต ๐Ÿค
๐˜š๐˜ฆ๐˜น ๐˜›๐˜ฉ๐˜ฆ๐˜ณ๐˜ข๐˜ฑ๐˜ช๐˜ด๐˜ต ๐Ÿคvor 1 Monat

@perrymoni8

Profilbild von Hugo Boss
Hugo Bossvor 1 Monat

How they go kit up finish come dey throw plate?? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos