Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Can you imagine 😒😂
129,588 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

You for find cup dey juggle am 😂😂

😂😂😂

Baba you sef for join throw plate na 😜 😂

Na to target person esophagus 😂

😂

Really na only you no serious

@phicons1 See am na 😂

Dem de fling bundesliga trophy around and u no join?😂😂 Say na left and right gbim gbim 😂

Guy what’s wrong with you 😭😂

Culture shock that cuts deep 😂😂😂😂😂

now this is really funny 😂😂

You never see ball and you dey kit up? 😂

E pain me way watch am. Asin why senior man

My wonderkid don enter wrong Whatsapp group 🤣🤣🤣🤣

You for join them nah throw plate lol 😂

Not that no weren't serious, but you were too serious for the group

You go throw plate sef now 😂😂😂

Na frisbee na, it is called frisbee 😂😂. No be everything be football.

Your mind no go touch ground na 😂

I would have never imagined that it’s plate they would be throwing.

Omo man dey see thing ooo😂🤧🤧

@am_obi 😂😂😂if na for main bowl now you for don launch two assists.

My brother join them trow plate nahhh

@ZackPHP You for join them throw plate oo😂😂

😂

You no get update before you commot for house 😂😂

Lol Na Frisbee them dey play

😂😂😂 As u don see plate, U suppose no say, U know Belong their

Hahahahaha 😂😂😂😂😂

Ultimate frisbee, saw it first in my university. It’s very interesting to watch.

Na frisbee he dey call plate 😂

Bro I experienced this and I was so mad 😂

You fit later wash plate naa 😂😂😂

God eh I go come still travel go ball one day omo

Yoo! I know I saw you in Philly…. Just wasn’t sure if it was you. This is Penn Park

You too throw plate now😂😂😂😂

U even fucked up self, u for call them together advice them and lay better naija course for their head while them go de shake head put🤣😂

@perrymoni8

How they go kit up finish come dey throw plate?? 😂😂😂
