Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Can’t see this alone

118,988 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля C-333
C-3337 месяцев назад

This boy need elder brother way go advise am na just your time calm down bro

Фото профиля .
.7 месяцев назад

What the h*ll are we promoting as a society??? This is such as us*less content !

Фото профиля Chimezie Uzoukwu
Chimezie Uzoukwu7 месяцев назад

The adults around him failed him.

Фото профиля R £ A L D £ N T R O®
R £ A L D £ N T R O®7 месяцев назад

I love the boy’s energy, massive vibe 😂

Фото профиля Goodness&Mercy
Goodness&Mercy7 месяцев назад

Na the trousers I dey look since 🤣

Фото профиля FulaniPikin001
FulaniPikin0017 месяцев назад

Confidence full body for this boy ajeh 😂😂

Фото профиля Evil Forest
Evil Forest7 месяцев назад

Once efcc hold am na jamb form in go pick

Фото профиля Flourish🩷
Flourish🩷7 месяцев назад

Once they bath with that black soap, they will start making noise🤦🏼‍♀️

Фото профиля 𝓜𝓪𝔁𝔂 ✞🤎
𝓜𝓪𝔁𝔂 ✞🤎7 месяцев назад

Dem go fuvk the interviewer join

Фото профиля deejaylildon
deejaylildon7 месяцев назад

Na him dey spray money for one pool party video naaaaa

Фото профиля IB Flexzy
IB Flexzy7 месяцев назад

People way get money no dey make noise Na the money dey talk I pity de girl way interview the guy

Фото профиля PRINCE MANUEL 💙
PRINCE MANUEL 💙7 месяцев назад

All this boys and Wahala 😂 9-5 workers go frown face tire 😂

Фото профиля 𝗛𝗢𝗟𝗬 𝗦𝗖𝗥𝗔𝗔
𝗛𝗢𝗟𝗬 𝗦𝗖𝗥𝗔𝗔7 месяцев назад

Dem no dey advice new taker 😂

Фото профиля Fettymade
Fettymade7 месяцев назад

That gold worth more than 10m He Said 3m lol do the math

Фото профиля INISCO || furniture || interiors
INISCO || furniture || interiors7 месяцев назад

The boy doesn't know what he is saying

Фото профиля Winishortstories
Winishortstories7 месяцев назад

@Investor1436866 Wow! This video suppose dy make me vex but I don’t know why it’s cracking me up because every inch of that video screams “Unseriousnes”🤣🤣

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦7 месяцев назад

This boy suppose dey jss3

Фото профиля Quantum
Quantum7 месяцев назад

Cuz my money no day below I no day chase low 😂 I like that lines

Фото профиля T J
T J7 месяцев назад

We need Gehgeh financial advise

Фото профиля 𝗕𝗔𝗥𝗡𝗬 𝗢
𝗕𝗔𝗥𝗡𝗬 𝗢7 месяцев назад

What's going on here 😧

Фото профиля Flow
Flow7 месяцев назад

Nothing vex me reach this aunty sandals

Фото профиля Big T
Big T7 месяцев назад

A wasted society that worships money. That's what Nigeria is

Фото профиля Dumebi
Dumebi7 месяцев назад

Very charismatic kid. I like him.

Фото профиля Blessed Nation
Blessed Nation7 месяцев назад

Na when he say the gold na 3m I know say na cruise

Фото профиля Segun
Segun7 месяцев назад

Make he come Benin he go know say he nor guide

Фото профиля Moturayo Tomi
Moturayo Tomi7 месяцев назад

U see reasons why I prefer to buy data instead of land😩

Фото профиля MRMF
MRMF7 месяцев назад

This is how we wanna make the country better? By promoting bullshit

Фото профиля Saint Michael
Saint Michael6 месяцев назад

My first executive order will be to ban tiktok. Second order, ban Universal Adult Suffrage

Фото профиля Fowofola Adegboyega
Fowofola Adegboyega7 месяцев назад

This boy mouth no go kill ham untimely...🤦🏾🫠

Фото профиля Lord
Lord7 месяцев назад

This boy no reach 18 o, he’s lying

Фото профиля 200 OTHERZ
200 OTHERZ7 месяцев назад

Nigerians, loud and stupid

Фото профиля Number One🥇
Number One🥇7 месяцев назад

Boys don guide

Фото профиля Keep Da Change
Keep Da Change7 месяцев назад

Anyhow you see am, that boy nah star 🌟

Похожие видео