Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo!!!! I can’t see this alone 😂💔
49,420 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
55 Yorum

Any room wey you see say dem put that custard bucket and it's empty and it's by the entrance, it can only be for that purpose 😂

😂😂

I never watch ham finish before I don sabi say na potty be that rubber wey dem use do eba. Hehe 🤣🤣

As them carry that plastic I shout

Lol 😂😂😂😂

😂😂💔

Ahah poti the Eba go taste different 🤣😂🤣😂

I knew they will die untimely when they started turning the EBA inside paint bowl. You don't do that in a female house😂😂😂

😂💔

As d werey carry tha paint rubber I dun no say nah potti 😂😂💔💔

Only Nepo babies would not know where the skit would end, the moment they carry that paint bucket. All Lapos can relate 😂😂

I swear!!! I remember how we used to use this back then

Eyah... Lapo baby 😂

People from ajegule can relate to the 4 litter bucket 🪣 almost every room has it 🤣😂

Kai

I already sense it immediately they pour the garri inside 🤣🤣🤣

😂😂😂 as them carry am I shout

The way I shouted ha! 😂

Me too brooo

Àgbákò má dé 😂🤣🤣🤣

Ghen gheun 🤣🤣🤣

😂😂

wtf 😳 😂

😂💔

I beg drink plenty of water for dissolution.

The eba go taste better 😋 😂

Salty

😅

I already know that will happen,if u familiar with Yoruba Lagos, Abeokuta people dey usual use such paint rubber to shit.

😂

Awon alatenuje 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Ahh

Yes OoOO🤣🤣🤣🤣🤣

“Agbako Ma de ….” 😂😂😂

As I see that paint rubber I don know say na ‘poti’ 😂😂

😂😂

Agbako indeed🤣🤣🤣

I don know 😂😂. Custard rubber na poti for most ladies room

😂💔

😂

Like i know that what going to happen 😃😃😂😂😂

😂😂

I never watch am finish - I no say na potty 😭😭

Wtf🤣😂 Paint container in a lady's room staying in a single room apartment😂 they were not informed at all...

Lmao... The mossel he vomited is the least of his worries sef... 🤮🤮😂😂😂😂😂

You see paint rubber for girl room you no respect yourself 😂

Baba nla agbako

Agbako nla 😂

Nla ni o

As I don see that paint bucket, I don know where e dey go 🤣🤣

@RIAOFIBADAN 🤣🤣🤣🤣

😂

Ahudhubillahi!!!🤣🤣🤣

Yummy yummy 😋

Ahhhhhhhhhhhhh no nah e nor Dey normal to do 🤯😂😂😂
