Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Cardi Meets Davido❤️😂
68,895 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Na make Davido carry her go Europe tour remain . Cardi na out official 30BG hype lady

Na real love them no dey fake am

She meet am last year December oo. Nah her second time be dis

I go just sit down on the floor between his legs idc 😭😂

I’m happy for her 😂❤️

Make @wizkidayo and @burnaboy go learn how to love there fans 👌

She dey verified 🔥😂❤️

See as OBO dey blush 😂❤️

And shes very happy.🥰

The man of love seen as my baddest day smile hahaha Oriade for a reason 🌹🌹🌹🌹🌹❤️❤️❤️❤️❤️

Omoh when I go meet Davido ❤️❤️❤️my idolo

Baddest too nice 🙂

That's our official hype queen 👑

🐐

@lifeofolaa ❤️

Badest

She did well last night

She de like how I for do walai

I am happy for her🥰🥰

Na Wetin fc want for ivanna be this but 30BG no gree

Even baba self dey blush

Highest in the world 😂😂😂😭😭😭😭

Official hype queen❤️❤️

🥰 awww

@Daddyzee02 Video of her performing last night?

Make ivana múmú go meet her fave. The first person wey I see wey choose stanship over her career, future.

Nice 😊

Even me self dey blush ☺ for here

Biggest ❤️😅

Who is she

I co dey smile God bless Davido

Chai😭😭

OBO just dey blush 😊😂

I just Dey happy for her ❤️

@highchart Baddest
