Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Cardi with Davido Last Night ❤️
42 Kommentare

@_odoba I con de find cardi b for video

@_odoba 😂😂😂😂😂

Him don run tell lati to wire her asap This bobo eh

Normal 😂

He sees no reason not to be generous

Omo where th cardi B 😂

You see B for my caption? 😂😂

@AdeoyeMuba36212 No mind dem😂 na so dem go fail exam dey complain

@sUccessful1o2 @AdeoyeMuba36212 I swear, me con de find wait make camera reach where cardi be dey e no work

@Venchy01 @sUccessful1o2 😹😹

This babe chop life pass me for this 30BG

Where's the cardi b?

@vicker1758422 Nah you go add B o, you see B for my caption

I was expecting to see Cardi B😭😭😭

Father and daughter moment 😂😂

Nah Cardi B me I Dey find 😩😩😂😂

You see that thing wey Davido dey always bring him teeth out,I like am likee maddddd 😹🐐😭❤️

Dem don wire m money join sef 😭😂

Cardi where????

Where tf is Cardi ?

I been think say na cardi b oo 😂 I con dey find pesin wey get big nyash

Nah wetin fc Dey cry say wizkid nor fit ever do and e dey pain dem ! 😂😂 DAVIDO is too accessible! Oya you go hug am uninvited naa odes 😂😂 una go see real love call am fake ! Una go cry tire for this life ! DAVIDO is not yet tired ! Bring your tears okro soup dey😂😂

Omoh if all this celebrity de move they way 001 de move all youths in this country go de okay in the next 5yrs

Nothing sweet me pass that beret ! See steeze 😂🙌

Davido seems so uninterested asf and I like that 😂😂you just Dey rob body all over married man

Be like na bulk OBO promise for d last part wey make her kneel down

She’s trying too hard

Last time waited for OBO till 3am

Na money e wan send m fr d ending part oo. Omo if you nor like davido u go die before Christmas 😭😭😭

People think say na Cardi B oo

The head kiss, oh chim 🥰🥹

I don find cardi b tire? Who be the the cardi gan gan?

Lagos got her again 😂

@Dhavidote He too easy for baddest to show love Chai

Why davido come over fine for here 😂

So DAVIDO no Dey collect money for PR na him I never find am since 😂😂😂

David couldn’t hold his facial reaction …hair Dey gba 😂

U no see osun cardi B??🤨😂

Why I con dey find cardi for this video 😭

So y’all don’t know that Davido sister ???

This guy is going to die empty. He'll probably fulfilled all his dreams in his Life time

Legendary
